Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4
41  Forum / Forum Games / Re: Will you kiss the person above you???? on: 13-10-2009 12:40 PM
e na no dey make girl enter the line inside...make una comot for road make them come inside....
42  Forum / Forum Games / Re: Nickname game on: 12-10-2009 06:51 PM
Quote from: coolguys235 on 12-10-2009 06:47 PM
Quote from: glover4real on 12-10-2009 06:30 PM
Quote from: coolguys235 on 12-10-2009 06:13 PM
MacG



I go call u the smister

wetin dat one mean....

calling u G4life

watin be the g4life
43  Forum / Forum Games / Re: Will you kiss the person above you???? on: 12-10-2009 06:48 PM
Quote from: coolguys235 on 12-10-2009 06:43 PM
Quote from: glover4real on 12-10-2009 06:34 PM
Quote from: coolguys235 on 12-10-2009 06:04 PM
Quote from: peacetee on 10-10-2009 03:53 AM
No. This lips are solely for coolguys235

exactly babe...


@ramandan24


i dey craze ...?  nooooooooooo


I no no why every where i go u dey there,come u want make u send  virus come yr computer top???See if i go next page wey i see u,u go send u some..Ahahahaha Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

ok  u dey follow me for back ....abi u wan send virus to my lappi.......

@xter  i no mad nahhh   ...

U no dey hear ohh,But u know i dey feel u...U no go go naked for there again or u wear iron pant
44  Forum / Relationships & Romance / Re: A man caught his girlfriend wit another man on a day to their wedding on: 12-10-2009 06:46 PM
Quote from: coolguys235 on 12-10-2009 06:42 PM
Quote from: glover4real on 12-10-2009 05:28 PM
Quote from: coolguys235 on  2-10-2009 04:07 PM
wetin man go do nahhhhh......

i will suggest u carry on with the wedding ....... u starve the girl of she desire a marriage life

Oboy i dey see say u dey kolo,if na u,u go marry the girl???then if i catch u phyuking my wife a day b4 my wedding,i go cut yr prick comot.. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Grin Cheesy Cheesy
hw i take kolo nahhh i go marry the girl the n punish am to the core.....


e be yr pickin wey u go punish am????U wan make her mommy come destroy ur life for u
45  Forum / Relationships & Romance / Re: Man marry 4 wives in one day..... pure madness. on: 12-10-2009 06:38 PM
Why not rosemary? Well i think love dey happen for this world maybe na you wey no get true love or bf {lol}
46  Forum / Forum Games / Re: Will you kiss the person above you???? on: 12-10-2009 06:34 PM
Quote from: coolguys235 on 12-10-2009 06:04 PM
Quote from: peacetee on 10-10-2009 03:53 AM
No. This lips are solely for coolguys235

exactly babe...


@ramandan24


i dey craze ...?  nooooooooooo


I no no why every where i go u dey there,come u want make u send  virus come yr computer top???See if i go next page wey i see u,u go send u some..Ahahahaha Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
47  Forum / Forum Games / Re: Nickname game on: 12-10-2009 06:30 PM
Quote from: coolguys235 on 12-10-2009 06:13 PM
MacG



I go call u the smister
48  Forum / Relationships & Romance / Re: do ladies also dream of themselves having sex? on: 12-10-2009 06:11 PM
Quote from: Uzzy on  9-10-2009 12:25 AM
Never ever crossed my mind cos i have never had one!!

but u would surely dream about me... Wink Wink Cheesy Cheesy
49  Forum / Forum Games / Re: I am naked bcos on: 12-10-2009 05:58 PM
make u wear am well well
50  Forum / Forum Games / Re: I am naked bcos on: 12-10-2009 05:49 PM
Quote from: coolguys235 on 12-10-2009 05:45 PM
Quote from: Gbravo on 12-10-2009 05:39 PM
becos cool guy don spoil glover gf p....... wit cum

gbravo no kill me ohh  e don do .....am  no more naked .... Grin Grin


e don do me to i no dey naked again,i dey come wear kaki leather
51  Forum / Forum Games / Re: I am naked bcos on: 12-10-2009 05:43 PM
E don doo my girl dey bed u people..Na which kin whala be dis?? Cheesy Cheesy
52  Forum / Forum Games / Re: I am naked bcos on: 12-10-2009 05:33 PM
Quote from: coolguys235 on 12-10-2009 05:29 PM
exactly Grin


na wahh for u ohh,so na me una get soo???I am naked bcos i just finish shaving yr girls honeypot..Ahashahahahaha Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
53  Forum / Relationships & Romance / Re: A man caught his girlfriend wit another man on a day to their wedding on: 12-10-2009 05:29 PM
I will call off the wedding and tell her to go ahead and marry that guy she was having sex with...
54  Forum / Relationships & Romance / Re: A man caught his girlfriend wit another man on a day to their wedding on: 12-10-2009 05:28 PM
Quote from: coolguys235 on  2-10-2009 04:07 PM
wetin man go do nahhhhh......

i will suggest u carry on with the wedding ....... u starve the girl of she desire a marriage life

Oboy i dey see say u dey kolo,if na u,u go marry the girl???then if i catch u phyuking my wife a day b4 my wedding,i go cut yr prick comot.. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Grin Cheesy Cheesy
55  Forum / Relationships & Romance / Re: A man caught his girlfriend wit another man on a day to their wedding on: 12-10-2009 05:25 PM
Quote from: Akpan01 on  2-10-2009 03:20 PM
HEHEHEHHEHE I SEE STHIN LIKE THAT OO

for where u some some??
56  Forum / Relationships & Romance / Re: If FG fails to comply after 2wks of resumption,which way my pple from ASUU.(9ija on: 12-10-2009 05:20 PM
Quote from: meecute on 12-10-2009 05:19 PM
we will go for war

i dey ur back,if u fight finish make u call me...ahah Cheesy Cheesy Wink
57  Forum / Forum Games / Re: I am naked bcos on: 12-10-2009 05:18 PM
Quote from: coolguys235 on 12-10-2009 05:17 PM
Quote from: glover4real on 12-10-2009 05:14 PM
Quote from: coolguys235 on 12-10-2009 05:12 PM
beat am i support u....?

am naked bcos ....erm erm ...in fact am no more naked i want to watch fight  Grin Grin

ahaha u dey make me laugh...I am naked bcos my girl is waiting for me in the bed room..

gud,,.....

am naked cos am just thru with glover gf Grin


Nice one,i dey feel u...
58  Forum / Forum Games / Re: I am naked bcos on: 12-10-2009 05:14 PM
Quote from: coolguys235 on 12-10-2009 05:12 PM
beat am i support u....?

am naked bcos ....erm erm ...in fact am no more naked i want to watch fight  Grin Grin

ahaha u dey make me laugh...I am naked bcos my girl is waiting for me in the bed room..
59  Forum / Forum Games / Re: Nickname game on: 12-10-2009 05:11 PM
clay fish
60  Forum / Forum Games / Re: I am naked bcos on: 12-10-2009 05:08 PM
Quote from: coolguys235 on 12-10-2009 05:04 PM
see u... na to remove cloth be that shebi

enn so if u remove yr cloth,watin u go do or u dey do?Huh?
Pages:
1 2 [3] 4