Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Baby Dumped In Canal Rescued on: 23-07-2010 06:20 PM
look at yeye people, why den no dump money or car 4 dat dustbeen,den go dey dump a girl of a year and some months .o boy boof dem..
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: South Africa Deports 47 Nigerians on: 23-07-2010 02:06 PM

eeehhhh,no wahala oo u na welcome. bt d tin be say as SOUTH don carry una com back to naija,mak una no go stay 4 house oooo,..mak una com mak we join hand for dis army robber wey i dey do,na only 47 una dey,den plus my 10men wey i first get,making57,i get prenty guns and after all na 36 states we get hera,so we go shera ourselves dey doam,---abi no be so BOBO? aahh na so bross,i baw 4 u oo,all na work...bt u fit callam enytin u like shaa...
Pages:
1 [2]