heheheheeh....but na woman dey make man world go round sha.....not 4getting d kisses
Proove it
if i dont talk 2 a girl in a day ,i'll fall sick
sorry ooo....but what if d girl no answer u nko, shey u g still fall sick?
keveen, wetin happen na? abeg make una see dis guy ooo....see as e just yarn "kennee...woman?" like say im wan yarn beta, just lock up back....make e no be like say u no yarn abi?
how many album kennee don release sef?