MY DEAR PEOPLE WHEN JESUS GO COME NOBODY GO KNOW,ABEY UNA NO NO WETIN BE END TIME,THE WORLD IS COMING TO AND END,HOW CAN A HUMAN BEING BORN PIKIN AT THE SAME TIME BORN TORTOISE,CAN"T UNA SEE THE DEVIL IS AT WORK,BUT THANKS TO GOD THAT THE BABY AND THE MOTHER DEY ALIVE, MAKE THEM TAKE THE BABY AND THE MOTHER TO THE CHURCH FOR DELIVRANCE AND PRAYERS