Show Posts
Pages:
1  Forum / Sports / Re: Nigeria Vs Argentina Video Highlight on: 3-06-2011 02:07 AM
if dem like make dem give excuse say dem use there team B or Team Z what i know is that Nigeria bundle Argentina 4-1
and dis messi wey people dey shout him name like  god,  wey no even fit score  naija for World Cup
2  Forum / Sports / Re: Nigeria Vs Argentina: Who Wins Today? on: 2-06-2011 12:42 PM
people dey shout say messi messi messi, like say that messi see one goal score against Niaja for world cup
it has been recorded in History that Nigeria won Argentina by 4-1 , if they like let dem use there TEAM B OR TEAM Z
3  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Artiste (2shotz) Sues Nokia For Copyright Infringements (Wants 5Bn) on: 2-06-2011 12:25 PM
it seems 2short na big scammer or him song no sell for market agian Huh?
you better go to a near by cybercafe and start doing what others are doing  Grin Grin Grin Grin
4  Forum / Sports / Re: Nigeria Vs Argentina Video Highlight on: 2-06-2011 12:18 PM
The match be me like say na two people  dey play PS3  and the person wey hold Argentina pad no sabi play at all
Niaja don dey dreamland ooooo
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Witches deploy 500 members to Abuja for Jonathan’s inauguration on: 27-05-2011 09:38 AM
hehehehe laugh wan fire my bellee
6  Forum / Sports / Re: Did Sani Kaita Cost Us The Game? on: 23-06-2010 01:59 AM
 ;Daboki will ever be aboki
7  Forum / Sports / Re: Can Nigeria win African cup Nations 2010? on: 26-01-2010 09:44 PM
Everybody here should shut Up and support the super Eagles because no team is there in Angola to sell Porp Corn.
Where is Cameroon, Ivory Coast, Tunisia and Others?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh? they are still Living
8  Forum / Sports / Re: Can Nigeria win African cup Nations 2010? on: 26-01-2010 09:25 PM
Nigeria super Eagles are trying, its not easy not team is went to Angola to sell Porp Corn
Pages: