Show Posts
Pages:
1  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Hip-Hop Star, 2Face, Now Airtel Ambassador on: 5-12-2010 03:45 PM
if i tell sey e easy na set up,tubaba u geti mouthu
2  Forum / The Buzz Central / Re: Tuface: I Won’t Abandon My 5 Kids on: 1-10-2010 11:01 AM
God bless u en ur children ,u no go lack
3  Forum / The Buzz Central / Re: VOTE WHO IS THE MOST POPULAR NIGERIAN MUSICIAN. on: 30-07-2010 10:35 AM
tubaba is d most.
4  Forum / The Buzz Central / Re: Is tuface truely africa's best on: 30-07-2010 08:44 AM
Quote from: tkelgina on 24-05-2010 10:42 PM
which 2face de one wey de play music wey de pregnant women like goals, abeg dat boy case toomuch , enobi any body mek him remove him hand from people wife,
small boi think like a man jare, u never phyuk woman b4?u know how many abortion wey she don do 4 u,this guy ikno sey u kno pass common entrance exam because if they ask u qst u go ans anod tin.ses the qst.again is Tuface truely african best?en u dey here dey talk anoda tin .old boy blend ur thinking.
5  Forum / The Buzz Central / Tuface Idibia vs Timaya en Terry G,M I. on: 29-06-2010 10:25 PM
to me i belive that tuface has done a lot of duet with artist, in nigeria, africa en world, his talent took him all that far. see no reason to compare him with terry, timaya, mi .there three collabos cant draw tubaba s ,or what did u say.one thing i know is that we have a lot of great musician  in 9ja.POWER OF NAIJA
6  Forum / The Buzz Central / 2 baba on: 17-06-2010 06:29 PM
tuface tuface ,one thing i noticed about him is that the more u critcie him the more higher he goes,he has done alot of thing which is credit t our 9ja en africa,to me that guy still have a very long way to go ,comparing to most of our musician here in 9ja.his new album is matured  spiritual en emotional,Oboy if u wan try me play ,rain drops or appriciate it in short all tracks dr are tight man.
7  Forum / The Buzz Central / Re: Tuface Records A Song With Kelly Rowland And Others For World Cup on: 23-05-2010 02:22 PM
tight
8  Forum / The Buzz Central / Re: Is tuface truely africa's best on: 23-05-2010 02:19 PM
Timaya sef no sey tubaba na d best,but bros u jump toooo much u jump d lyks of JOZI frm S.A.,Samini frm G.H.,PSQ,frm 9ja KOKO frm 9ja i like Timaya tihgt bt d guy no enter top 50 4 africaooo.
9  Forum / The Buzz Central / Re: D’Banj Emerges Nigeria’s Highest Paid Artiste on: 23-05-2010 01:34 PM
koko is tight ,another man is tuface ..he use to sell most of his shows wich u dont kno
10  Forum / The Buzz Central / Re: Is tuface truely africa's best on: 16-05-2010 03:53 PM
just de best, 2 baba
11  Forum / The Buzz Central / Re: Is tuface truely africa's best on: 16-05-2010 03:52 PM
just de best, 2 baba
12  Forum / The Buzz Central / Re: 2face copy christ brown his new album on: 16-05-2010 03:47 PM
just tribal shaa,if tuface happens 2 be a yoruba belive me they will  take him as god,i have not heard any good musik from koko upon that they still rate him or 9ice who sings fuji people still like it ,make una take am easy shaa tuface is a great musician ,dbanj and 9ice will bear me wittness,u cant compare tuface tallent with some 9ja artist.make una de think b4 una go talk.me i love muzik so i play 9ice i play dbanj i play babamukomuko,but 2face is great jooo,we dey preach one love,4rm east, west ,north en south,allah i kee mu lafia.
13  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Did 9ice stole songs for his album? on: 16-02-2010 11:37 PM
na so e de start oooo 9ice be carefull ooo ,no go look tuface ooo that guy na cat with so many life ,his talent tooomuch and free style man dtz y he still much relivant en he gat crazy fans .but i dont know how far ,9ice be care full wevfu aka enwe n'ovfe tufu ogholu aka mmadu biko .
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Marriage breakdown: 9ice divorces Toni Payne on: 10-01-2010 09:03 PM
where people wey dey tell tuface make en go marry ,or make en look his friend 9ice,nawaa oo so make una leave people with there life or better pray 4 them,every body get en own wahala,but 2 crown it all tubaba rules. IMPLICATION...Thank GOD TUFACE don marry
15  Forum / The Buzz Central / Re: Dbanj and 2face, who is hotter? on: 7-11-2009 02:14 AM
soul musik tuface, good lyrics tuface ,good look tuface, good collabos tubaba,u fit compare tu en db when i comes to swager apart from that ,4 dbanj interview he said every body want to be like tubaba,,,dbanj is good in his own way but dont compare him en tubaba...but do u kno that lyricaly i chose african china to dbanj,but kudos to all 9ja musician they are all doing well ,one good  thing about them is that they r united .peace man.
Pages: