Show Posts
Pages:
1 ... 113 114 115 [116]
2301  Forum / Forum Games / Re: Save or slap! on: 23-05-2010 12:15 AM

  save wat n slap wat..am not getting this, though i will slap
2302  Forum / Naijapals / Re: naijapals or facebook on: 22-05-2010 10:58 PM

  THANKS prince...we all got our choices 2 make
2303  Forum / Naijapals / Re: naijapals or facebook on: 22-05-2010 10:31 PM

i don commot for topic dey ask questions....why dem refer me as newbie?
2304  Forum / Naijapals / Re: naijapals or facebook on: 22-05-2010 10:19 PM

 I no know na..why u come dey fall my hand...who tell u say i new hia...e don tey me ohh
2305  Forum / Naijapals / Re: naijapals or facebook on: 22-05-2010 09:57 PM

   Why naijapals? Ade
2306  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: American Jailed For 24 Years on: 22-05-2010 09:40 PM

  Hmm..na wah ohh..make una leave her alone ohh..if america release their nuclear bomb, e go tey before e reach benin ohh
2307  Forum / Naijapals / Re: naijapals or facebook on: 22-05-2010 08:15 PM
living souls no dey hia to talk...make una talk una mind na
2308  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The New & Exciting Slogans Of The Thirty-Six States on: 22-05-2010 08:00 PM
 

  @ade..dem dey offer job here
2309  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: English Prohibited,Strictly Pidgin!! on: 22-05-2010 07:57 PM

   pigin!!!....wat if i no sabi speak pigin?
2310  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Have u killed before? on: 22-05-2010 07:53 PM

  @kurupt...why  u go pass...talk truth, u don kill before.even if na cockroach
2311  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What is your Traditional name on: 22-05-2010 07:50 PM
    nicestobi...meaning, nicest heart...dont u guys like it?
2312  Forum / Naijapals / naijapals or facebook on: 22-05-2010 07:24 PM
both of them are great sites, but which of them is preferable?
2313  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The New & Exciting Slogans Of The Thirty-Six States on: 22-05-2010 07:08 PM
wetin time and money dey do for hia
2314  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Igbo's only on: 22-05-2010 06:01 AM
unu amahun na igbo na afia aru asu su. obulu maka mu wa, anam agbani na isu ya
odiro ofele cham-cham...i no try, i did not grow up there...IGBO KWENU
2315  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The New & Exciting Slogans Of The Thirty-Six States on: 22-05-2010 05:29 AM
me i just dey hear that one ohh..is there any state in abuja?  make una let me know now, so we can give the person who said so a mass beating
Pages:
1 ... 113 114 115 [116]