Show Posts
Pages:
1 ... 102 103 104 [105] 106
2081  Forum / The Buzz Central / Re: The audacious I Go Die on: 3-01-2011 12:18 PM
hehehehe! mr endowed, na u i go die de talk 2 sha, bt wait ohh, no cun tel us say after d whole mouth wey u don make 4 t.v finish wetin hin cun de talk na true oohh. i go jst carry stone pursue u Grin
2082  Forum / The Buzz Central / Re: Rapper Sasha Wants Private Airline For Entertainers on: 3-01-2011 11:58 AM
no mind am or abi she no knw were dem de sell private jet , rocket and shuttle? she jst cun de cause noise pollution 4 ere Grin Grin Grin Shocked Shocked Grin
2083  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PERFECT DESCRIPTION. on: 2-01-2011 05:35 PM
hhhmmm
2084  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: son's revenge (Page 2) on: 2-01-2011 04:51 PM
hhmm! d guy na fine boi na, or u tink say e easy? fi mi le jor, my nyash fine pass una face jor. lol
2085  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IBO MAN on: 1-01-2011 04:10 PM
y u go jst de post joke wey go jst de increase person temper
2086  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IBO MAN on: 1-01-2011 04:03 PM
Quote from: mibenne on 16-12-2010 12:39 PM
oh shut up and so
abeg help me ask am ooohh Angry Angry Angry
2087  Forum / Relationships & Romance / Re: Confused! She is a mummy's girl (Page 18) on: 1-01-2011 03:27 PM
yeah ryte
2088  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: son's revenge (Page 2) on: 1-01-2011 02:31 PM
hehehe! omo, federico na me u de refer 2?
2089  Forum / Family / Re: guys Would you allow your wife to get a tattoo? (Page 11) on: 1-01-2011 02:13 PM
dt one deh
2090  Forum / Family / Re: guys Would you allow your wife to get a tattoo? (Page 9) on: 31-12-2010 11:30 AM
permission is needed and also the level of understanding btw both couples is also essential in our 2days life
2091  Forum / Relationships & Romance / Re: Confused! She is a mummy's girl on: 30-12-2010 11:20 AM
hhhmmmm! no comment
2092  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: If u no get sense no read am ooooo (cos i no fit shout) on: 30-12-2010 10:41 AM
hahahaha! who b parrot? lol
2093  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THANK GOD I MET SOPHIEBABY AT LAST...WOW! (Page 26) on: 30-12-2010 10:27 AM
ok
2094  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Swagga (Page 2) on: 30-12-2010 10:02 AM
guy y u jst de console urself na
2095  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: heyyyyyyyyyy (Page 7) on: 30-12-2010 09:14 AM
i feel ur pain poster, e reach 2 shout. nice1
2096  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I TALK AM" on: 30-12-2010 09:03 AM
hahaha, sophie nice1
2097  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: son's revenge (Page 2) on: 30-12-2010 08:52 AM
boring joke, could even sleep over dis one
2098  Forum / The Buzz Central / Re: Timaya arrested for disrupting peace in church (Page 13) on: 29-12-2010 12:38 AM
e b like say d beatin wey dem give am 4 gutter near airport neva do am abi,hin still go scatter church again,nawa ooooo.wat a celebrity
2099  Forum / The Buzz Central / Re: PAUL KNOWN AS PSQUARE IMPREGNANT HIS BROTHER'S GIRLFRD (Page 4) on: 29-12-2010 12:17 AM
why u de talk wetin u no knw or u jst wan talk sometin abi.bt wait oooh, hw e take concern u nw?
2100  Forum / The Buzz Central / Re: Another Assault! Caroline Ekanem Danjuma Renders Gateman Unconscious!!! (Page 4) on: 28-12-2010 11:44 PM
datz not a good attitude comming 4rm an actress quite as pretty as she is.
Pages:
1 ... 102 103 104 [105] 106