This whole shit is not funny at all,killing innocent people,God help us oo, I even hear say world go end in may 2011, we don't know who or what to believe again...
@jeankosi, Bros,that's the difference between Naija and developed country, na die the guy dey now, bcos for inside that prison wey dem put ham, he go suffer tire and na back to square 1 b that...
Another Story of Abusive relationship.Geesssss,Tell her to relocate temporary, she can't afford to risk her life by living alone.God will protect her...