U think say naija police get sense? Instead make u go do thanksgiving for church say na only kiss him kiss u dey there dey complain. Some people ain't that lucky
No allow 9ja police catch u oo,wetin happen 4 Ghana naim u carry dey put 4 our police Head