Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Verdict for Lagos Nood strippers on: 21-11-2009 11:57 AM
MAKE UNA NO SAY ANODA MAN FOOD IS ANODA MAN POISON,SO MAKE ALL PERSON NO DE TALK BAD AGAINST DIS BEAUTIES.IS ALL GUD,OUR GVT NA YEYE GVT AND I PRAY THAT THEY WILL ALL REAP WETIN DEM DON SOW.GIRLS ARE GIFT FRM GOD SO LET NO MAN TROUBLE DEM. SO MAKE ALL BABES JOLLY DE GO.FRM GOLDEN-+44-7031802668.ANY BABE INTRESTED SHOULD CONTACT ME FOR MORE FUN/STRIPPING.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Verdict for Lagos Nood strippers on: 16-11-2009 08:15 PM
na wa oh,make 9ja gvt leave dis people alone.dem de enjoy dem selves and e no mean anything.4 America dem de do am,europe,asian continent,even for South africa so make 9ja gvt no de disturb all dis babes and guyz wey de jolly 4 club,is all gud.make gvt put eyes for their partners wey de chop nigerian moni no be club babes dem suppose de disturb.
Pages: