Show Posts
Pages:
1  Forum / Sports / Re: GOODNEWS FIFA BAN AMOS ADAMU FOR 3YRS AND A FINE OF 1.5 MILLION NAIRA (Page 2) on: 19-11-2010 11:39 AM
ewoo, di yeye man be wan hammer, ohhhhh but yawa com gas 4him head. na so he be wan share my salary with me, de time wey i sign contract 4 chelsea, fifa, una 4 flog am 4 him buttock, yeye man
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ROBBERS RAID REDEEMED CHURCH on: 19-11-2010 11:22 AM
i will not say anyting to this after all in such matter, nobody can know how God feel about it, as far is a merciful God, so let leave the case for God after all it is is money they stole, father forgive them 4 they know not what they do

oboy those guy don hammer, well may God forgive them!!!!!!!!!!!!!!!!!!
3  Forum / The Buzz Central / Re: When an angel becomes angry (UFUOMA EJENOBOR'S POLICE ASSAULT VIDEO) (Page 5) on: 17-11-2010 03:47 PM
hey this delta girl self, na waooo, any way, former Bendelite, Anini people, both benin and waffi, then no dey carry last at all, I like their way too much, since producer no fit pay am for the next drama, make she cucuma collect the N35m from house of assembly afterall na Niaja money, wetin be una problem self, i beg carry go i dey gbadun you jo. but you lie wey you talk say your sunglase na $2000 hey actress self na wa for una ooooooooooooooooo Omotola sunglase na only N20 naira for Idumota. Warri girls na wa 4 u ooooooooooooooooooooo
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man impregnates 14-year-old daughter on: 17-11-2010 03:04 PM
na waooooo Osanobua nu dazi, Niaja don become like Sodom & Gomora, make we begin run commont b4 God go send the fire wey go destroy Niaja as i see am for dream, na di begginig be dis wey una dey hear, the next one go be papa Iyabo to give Iyabo belle after that, na Cecelia go carry him papa mr. Goodluck go police say na him give am belle, heeeee woh, Oghene bikoooooo, Osanobua nu dazi, b4 God go send down dat fire wey go destroy Niaja, me I don already kawa.
Pages: