Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 163
21  Forum / Relationships & Romance / Re: Good or Bad? Fun Things to Do with Women on: 17-04-2012 06:19 PM
no be only halleluya sunshine .. na halleluya moonlight
22  Forum / Relationships & Romance / Re: Couple Get Married After Meeting On Naijapals [Photos] on: 9-04-2012 04:09 PM
chia... since i join NP na only dis thn be beta thn wey don happen here... guys start makin ur chioce ooo
23  Forum / Relationships & Romance / Re: WHAT IS BEHIND WOMANIZING? (Page 2) on: 23-02-2012 10:12 AM
hehe watin dey sweet dey kill oh
24  Forum / Relationships & Romance / Re: WHAT IS BEHIND WOMANIZING? on: 23-02-2012 10:10 AM
if hw wnts to stay with one women he will, na him hand e dey
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jungle Justice: Woman Beaten To Pop For Stealing Man's Sex organ Inside on: 18-02-2012 05:51 PM
this country is somethin else
26  Forum / Relationships & Romance / Re: My Husband Sleeps With Women In My Presence —Housewife (Page 9) on: 18-02-2012 05:37 PM
abeg they go release the part 2
27  Forum / Relationships & Romance / Re: Should I accept him the way he is, should I change him or just leave ? (Page 3) on: 13-02-2012 06:07 PM
make i pass b4 una change me
28  Forum / Relationships & Romance / Re: WTH is wrong? on: 7-02-2012 06:29 PM
let the fighting continue
but make una no break bottle reach my head oo
29  Forum / Relationships & Romance / Re: Hot discussion: Can LOVE ever overcome all obstacles ? on: 7-02-2012 06:09 PM
make i wee wee
30  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do girls pretend? on: 1-02-2012 06:07 PM
answer dat question urself sophia abi u no be girl?
31  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Are Men Attracted To Bosom ? on: 1-02-2012 05:55 PM
bcos na milk industry instead of them tking they can easily drink natural milk  Grin Grin Grin

no be me talk am oo
32  Forum / Relationships & Romance / Re: LADIES : What is the best way to get a guy off your neck on: 23-01-2012 06:12 PM
chia people never change for naijapals
just passing
33  Forum / Relationships & Romance / Re: NURSE ABEG I DON WELL on: 23-01-2012 06:08 PM
lol this ur story na part one u never talk watin u and d nurse get
34  Forum / Relationships & Romance / Re: LADIES hmmm: CHURCHES IN NIGEIRA TO STOP WEDDING PREGNANT BRIDES on: 23-01-2012 06:02 PM
i was never in support of that
35  Forum / Relationships & Romance / Re: Seperating The Men From The Boiz on: 24-11-2011 08:17 PM
singing and smiling
36  Forum / Relationships & Romance / Re: Kiss TroubleShooting Guide' on: 2-11-2011 03:26 PM
chia u go fear kissing class
sophia na ur lips be dat ni
37  Forum / Relationships & Romance / Re: Steps on how to ask a guy out. (Page 2) on: 24-10-2011 04:17 PM
make i no see u near my man kebella
38  Forum / Relationships & Romance / Re: Steps on how to ask a guy out. on: 24-10-2011 03:56 PM
passing and  Grin Grin Grin Grin Grin
39  Forum / Relationships & Romance / Re: Nnamdi azikiwe uni on: 24-10-2011 03:46 PM
lol @gift  na oversize bra u wear ni way mk ur Bosom  wnt fall
hold am tight oo i wnt be responsible
40  Forum / Relationships & Romance / Re: how do i know a girl that likes my style (Page 3) on: 24-10-2011 03:39 PM
 Cheesy Cheesy :Djavascript:void(0);
Cheesy Cheesy
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 163