Na WA. Naija blood is filled with hate, yet na them go church pass. Caption says person throw SUPRISE party for her, una own na to find wetin never loss. Una never hear say there are some people wey the more u hate on them, the more they blossom YET you keep going down hating dem from bottomless pits; and guess what, THEY don't care if u hate them or not. Stella, [un]fortunately is one of them so if u no get wetin to write, shove it up ur armpit. Who among una is blameless? Abeg make I hear word jare!!! Congrats to the supriser and the surprisee. Lol |