U CAN'T EVEN HELP THE LESS PRIVILEGED NA TO SLAP THEM WEY U KNOW...DON'T WORRY ANOTHER PERSON GO SLAP UR PIKIN THEN U'LL KNOW HOW IT FEELS...FAKE BILLIONAIRE!!!
Had it been d gurl replied him wit d same hot slap, he would have known d gravity of what he did. Shebi dem say no fight for church?
Shut up! Shut up!! Shut up ur BUKKA mouth. No be malams(Lamma) like u dey bang every thing wey come their way for lagos ? Go lagos malam kiosk go ask dem, wetin dem dey take hold body for night. Na so wan malam wan scatter my friend yansh because the guy sleep for im shop.
Now tell me mumu, wetin dem dey take hold body wen dem go leave their wife for Niger and northern nigeria for many months go stay for lagos without any girlfriend. 10 men, one room, and dem like sex pass food. Next time, think before u open ur BUKKA mouth. Aboki wey dey bang goat, even if u give am stone wey get hole, im no go mind.
well, am a girl and girls are fcuking evil i won't lie when another guy is better and has what u want, u start to want them i have a purity ring but that doesn't mean i can't break up with one and be with another or even be with both for all that is worth. girls r really evil. they will tke u to ur worst times. and some like me, can be nice
Make Nigeria call and beg Ini Edo's husband on time before he come and kill person in Nigeria. Please beg am well well. I dey this side dey beg am make he no buy the ticket.