Show Posts
Pages:
1 ... 80 81 82 [83]
1641  Forum / Relationships & Romance / Re: men sleeping with their house maids...who's to blame? on: 15-12-2009 01:14 PM
Quote from: Adasi678 on 13-12-2009 08:57 PM
it may b d fault of d wife by nt been around but that does nt give a right thinking man to sleep with is maid. It is gross indiscipline. if it were to b his dog that was around will he sleep with it?

U are perfectly correct jare, abi if na him Mama dey house with am he go rape am?
1642  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 15-12-2009 12:40 PM
Quote from: teeco on 15-12-2009 11:37 AM
we dey here

okei, Una don come back, make una wait I dey come
1643  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 14-12-2009 04:12 PM
hear wetin?
1644  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 14-12-2009 04:09 PM
Quote from: teeco on 14-12-2009 04:01 PM
to the other junction

which of the junctions? well, anyhow dont 4get Ur walking stick as 've decided to cross with one leg.
1645  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 14-12-2009 04:03 PM
ummmh?
Crossing 2 where?
1646  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 14-12-2009 03:58 PM
ummmh?
Crossing 2 where?
1647  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 14-12-2009 03:47 PM
Quote from: gbemiqueency on 14-12-2009 03:24 PM
sorry wat's ur name Angry..................ehhhh ya it's not there it is obvious dat u're 4rm the singlet and wrapper side Shocked Tongue.............do research well b4 u post...........................se clear............say we se clear Tongue

 Miss/Mrs/Madam Researcher, thanks 4 the advise! but she I tell U say I need glasses wey U dey tell me say make I see clearly?  U call Ursef Gbemi and U can not even defend Ur tribe na wa 4 U o "Gbemi indeed" Ebi like say U borrow that name from yoruba land?
1648  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 14-12-2009 03:35 PM
Quote from: teeco on 14-12-2009 03:28 PM
Quote from: plainheart on 14-12-2009 02:59 PM
Quote from: blings_is_back on 14-12-2009 02:49 PM
the thing dey pain the boy badly.... sorry oh!...

oga B.I.B. I never start with Ur friend self U say the thing dey pain me, I was only trying to correct the notion, so that una no go think say I b yoruba and mind U I no b man o I b gurl.

How we go take know sey you be girl
ok d topic no dey pain U again, na my identity now de give una worry? Na una sabi, one thing I know b say I be girl and still stand on my point say for naija o no b yoruba dirty pas, period!
1649  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 14-12-2009 02:59 PM
Quote from: blings_is_back on 14-12-2009 02:49 PM
the thing dey pain the boy badly.... sorry oh!...

oga B.I.B. I never start with Ur friend self U say the thing dey pain me, I was only trying to correct the notion, so that una no go think say I b yoruba and mind U I no b man o I b gurl.
1650  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 14-12-2009 01:53 PM
ok U think say I be yoruba abi?
1651  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 14-12-2009 11:56 AM
when U talk abt dirtiness, just believe me my bros it is more of a personal thing than tribal
1652  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 14-12-2009 11:51 AM
see if he be say U do visit all ibo/hausa land U no go ever say yoruba as a tribe is dirty
1653  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 14-12-2009 11:48 AM
or na hausa man be neat person?
1654  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 14-12-2009 11:47 AM
Quote from: chiclef79 on 10-10-2009 06:37 AM
DIVINE: I support u die, dem dirty pieces.... wetin una go do, e talk am. na lie? na only for wedding ceremony dem de neat. mk una no vex oh. i don yan ma own.

na  lie! no be matter of tribe. So U mean say igbo people no dirty?
1655  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 14-12-2009 11:39 AM
Quote from: mubaji on  9-10-2009 07:40 PM
whether your topic been edited or not -it's ethnocentric.
think of something else to make reserch about
mind you no tribe is dirty -dirtiness is a personal bad habit.


I go with U
1656  Forum / Relationships & Romance / Re: Ladies which do you prefer....a funny guy, a quiet and shy guy or a bad boy. on: 11-12-2009 01:07 PM
none of the above, cos both quite, shy and bad guys are all the same.
1657  Forum / Relationships & Romance / Re: men sleeping with their house maids...who's to blame? on: 11-12-2009 12:56 PM
Quote from: oyez on  5-12-2009 08:00 PM
@poster...Well I don't about "greater blame". Every party (Husband, wife and maid) had a part in such a situation.

Husband: He's the man of the house and he should make sure his house is in other. He shouldnt stoop so low as to having an affair with his maid. He shouldn't take advantage of the a maid (even with her consent, it is called Psychological rape).

Wife: A wife should be up and doing, always attractive to her husband and never failing in her duties. As a woman, she should know the home better, sensitive enough to smell any crooked ways b4 it blows out to an affair. I must add, no wife should see a maid as a rival, (and step down) that's a complex issue.

Maid:The less-experienced one in the "love-triangle" lol. If she refused to the husband's advances, the worst he can do is send her out of the home and men are not known for that. She gets the blame for granting access to the man. No man (sane or insane) will see a ripe young lady in his house and not make a pass or at least a second look. When the babe no be him daughter and she dey chop him food. e easy?

 na true talk y guy
Pages:
1 ... 80 81 82 [83]