Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / OUR ACTRESSES ARE IN GHANA DOING ASHAWOLLYWOOD on: 8-07-2010 06:18 AM
SO UNA DE SEE GHANA AS SMALL COUNTRY, GHANA IS FAR BETTER THAN NIGERIA NOW, DEY HAVE SOUND EDUCATION MORE THAN NIGERIA, THERE CURRENCY IS COMING UP FASTER, THIS NIGERIA NOLLYWOOD MUST GET A PERMIT NO MATTER ANY THING, OUR ACTRESSES ARE IN GHANA DOING ASHAWOLLYWOOD THAT IS WHY GHANA CAME UP GHOLLYWOOD, 70% OF OUR ACTORS AND ACTRESSES ARE LIVING IN GHANA SO THAT PLACE IS MUCH BETTER THAN NIGERIA, SO LET THE NOLLYWOOD SAY THE TRUTH AND IT SHALL SET THEM FREE.
2  Forum / Sports / GOD PUNISH FIFA,,,,,,, on: 8-07-2010 06:09 AM
GOD PUNISH FIFA,,,,,,,  SO DEM LIKE WETIN DIS BOYS GO LAY FOR SOUTH, LOOK IF I BE PRESIDENT ALL DIS PLAYERS GO GOO JAIL FOR 3 MONTHS FIRST BEFORE DE BAN STUFF, TUNDER FIRE FIFA.
3  Forum / Relationships & Romance / Re: If a lady proposes to you...? on: 7-06-2010 10:26 AM
all of una here de talk rubish, all these men here wey de talk rubish na mugu de worri dem, most men marry women wey senior dem bcos of money wey de woman get, if a man go marry woman wey urgly bcos sey de woman get money wy thing den de call that one no be de same woman proposal , look many guys de fall for old women proposal bcos of money , see 90% of guys we de for this n9pals here na mumu de worri una.
4  Forum / Relationships & Romance / we go talk prize on: 7-06-2010 10:11 AM
we go talk prize
5  Forum / The Buzz Central / Re: Emeka Ike Vs Jim Iyke on: 24-05-2010 11:38 PM
make dem kill there selfs , shameless people
6  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood: Osuofia lands Nigerians in trouble, 62 deported from Amsterdam, Holla on: 24-05-2010 11:26 PM
OSUOFIA  AND THIS HIS BAD LUCK AGAIN, SO DIS MAN CARRY DIS BAD LUCK TRAVEL , OOOOOOOOO
7  Forum / The Buzz Central / Re: TONTO DIKE SLUMPS AT FILM LOCATION on: 24-05-2010 11:01 PM
Dat girl wey de drink Gulder, una for leavam make she soke well, foolish girl
8  Forum / The Buzz Central / Re: NAIJAPALS VS FACEBOOK WHICH IS HOTTER???? on: 24-05-2010 10:51 PM
facebook is now backbook, if u wan carry VHI u no weythin i mean go there
9  Forum / The Buzz Central / Re: Is tuface truely africa's best on: 24-05-2010 10:42 PM
which 2face de one wey de play music wey de pregnant women like goals, abeg dat boy case toomuch , enobi any body mek him remove him hand from people wife,
10  Forum / The Buzz Central / Re: Genevieve Vs Ini Edo, who is hotter? on: 24-05-2010 10:32 PM
u for ask us goat and dog which one de hotter , both of dem na fools
11  Forum / The Buzz Central / Re: Genevieve's alleged request for helicopter causes ripples on: 24-05-2010 10:21 PM
person we de father no get bicycle , make she demand presidential jet, she no no say pusy de expire, na only face she de use de deceive all dis fools wey wan identify thereself with old school Genemonkey
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: My husband starves me of sex on: 13-01-2010 01:08 AM
De man don carry virus
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: My husband starves me of sex on: 13-01-2010 01:02 AM
De man do carry virus
14  Forum / Relationships & Romance / Re: How to get a girl's phone number in 3 minutes on: 13-01-2010 12:41 AM
woloshoyinka u sure say u get work
Pages: