Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bad luck to Goodluck: Umaru is Back on: 25-02-2010 12:30 PM
zolazola let me advice u. if u so much luv yar'adua, tell them to swallow pride and carry him go an see PROPHET T.B. JOSHUA, if he still alive. a prophet is not honored in his land//
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bad luck to Goodluck: Umaru is Back on: 24-02-2010 01:57 PM
him go nid 2 rest b4 coming back to work.
Have u seen where someone coming back from oversea all a long in one plane?, not even his wife or his cabinets, let us tell our self the truth, the man is not well at all in my own understanding, 1st he is back in a plane all alone in one full plane, 2nd he was taken away with an amblance, don't you think both the plane and the amblance were with an oxygen?.
3  Forum / Sports / Re: Kanu slams Amodu on: 12-02-2010 04:10 PM

mek una leave kanu alone......but NNAAA kanu my bros,itz ok, just try go rest, u don try for our nation, tek ur respect
and dignity go tek care of ur young family like OKOCHA:::mek u no go die ..abeg, naija is a heartless country,if u die, them no
go mind u oooo.......like dey did to OKPARAJI SAM.....God bless u kanu
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Igbo's only on: 9-02-2010 02:01 PM
nwa nne ihe ina ekwu bu ezi okwu onye si na amaghi asu igbo abughi onye igbo kpam, mu onwem a murum na ghana ma amam asu igbo na ede kwa igbo.
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking News: Sick Nigeria President Yar'Adua 'to hand over power' on: 9-02-2010 01:48 PM
the problem with naija is dat they hv been over ruled to the extend they are confused, every body is too timid don't know what do again, every body sit don they look.
6  Forum / Sports / Re: Will Amodu Shuabu remain Coach? on: 29-01-2010 02:43 PM
IT'S A VERY BIG SHAME TO NAIJA, FOR SELFISH INTEREST DAT AMODU IS STILL OCCUPYING DAT SEAT, IF DAT MAN KNOW WHAT PEOPLE ARE SAYING ABOUT HIM HE WILL LEAVE DAT SEAT BY HIM SELF, NONSENSE
Pages: