Show Posts
Pages:
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DIVORCE IN HEAVEN !!!!!! on: 16-12-2008 05:34 AM
Quote from: rezimero l
you wey get plenty work (Mr worker) wetin you dey do for here?
[/quote

u win again!! lol cheers
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: XMAS GET 2GETHER(PART II) on: 16-12-2008 05:32 AM
Quote from: rezimer
for your weak mind, you wise die abi?
[/quote
lol
Guy u win, infact u over win. cheers man
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TWO WOMEN MEET IN HEAVEN on: 16-12-2008 05:24 AM
Quote from: josfeem on  8-12-2008 05:45 PM
wating be ur own? U fit open dat ur wide mouth 2 call me JJC no  be one day u self come site or u no meet pple here wen u come?Na ITK(I too Know)dey kill u.
u called me jjc or u ask me too, like the way u ask josfeem if him blind. by the way if urna won chat urna no see other chat cite make urna for break urna head. this part na joke part for this naija pal. stop abusing it.

my joke now!!
 as i bring all urna post together ee turn worn big joke wey people laugh, cheer tears. as in after explain why i send my first post bcos of my guy wey dey 4rm ITK, wey dem even confirm say him be fool dey dis joke wey make sence. and this same guy wether na ask him ask me say i be JJC or him call me JJC i no sure bcos him call the guy wey post joke "blind man" but him say na question. the thing wey funny pass na when my guy wey post joke carry my cross for him head but  understand. guys naijpals means say make we pally. no be make we show our talents as in we dey vex. one luv guys
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DIVORCE IN HEAVEN !!!!!! on: 8-12-2008 03:22 PM
i remember all of urna for xmas party talk, i done see ahm say urna no get work! if ee no funny u no fit just checkout other jokes. must u fall ur hand all the time. come where urna grow up for nigeria for border cotonu. i ask bcos urna too get time. one luv sha no bif
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TWO WOMEN MEET IN HEAVEN on: 8-12-2008 03:16 PM
Quote from: rezimero on  8-12-2008 01:50 PM
POSTED B4 Angry Angry Angry Angry Angry Angry
so what? i have not seen it before and i laughed my voice out
 
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: XMAS GET 2GETHER(PART II) on: 8-12-2008 03:12 PM
play play i read this urna yarns about xmas party, free air ticket frm BY and Mr tire(tie) and 419 wala way spoil runs for guys leave party with only girls wey put mind 4 external biz. anyway my own still good. the next person , wey go read  go read the end for 4th page. atleast my own na 3rd. pg that person mumu nai go big pass
Pages: