Show Posts
Pages:
1  Forum / Music and Radio / Re: “Thank God We’re Not Ghanaians,” – Anonymous Nigerian Responds To Ghanaian Song on: 26-08-2011 08:16 AM
lesson number 1, Ghana make una wait, una never see us finish, hundrad more songs are coming. who wan make trouble go find em mate, Ghana no see Togo, Congo, Mali, Benin republic, Niger repulic and Saltome webi their mate, na almigty Nigeria dey wan take do notice me. Egypt, SouthAfrica, Angola, Tunisia, Morocco and others know the worth of Nigeria in Africa, dey no take us do chewing stick, na Ghana wey we de treat like brother, little pet for that matter, wan take naija shine. its painful
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking News: John Mikel Obi's Father Found Alive In Kano, Kidnappers Arrested. on: 26-08-2011 07:26 AM
Quote from: babita on 22-08-2011 08:38 PM
I dis agree why lying tell all nigerian dat u have settled d kidnappers and arrange wit d usless nigeria police to arrest inocent boys and call then kidnappers bcos no one will speak for them..come obi father and kano police we know the reall trueth ok...
e bi like se na your sister be that lady among the kidnappers, imagin what you are saying, did you listen to yourself ? animal. if you like go kidnap, when dey catch you, tell nigerians that the police catch innocent person. mr innocent
Pages: