Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 4 Brothers of the same parents Sent to Kirikiri Prison on: 2-10-2010 09:17 PM
make dem just castrate the useless guys sharply
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Hubby Shaves Wife’s Pubic Hair on: 23-12-2009 11:31 AM
hahahahahahaha?na gbegi b dis ohhhhhh?make una free d guy jo
may b d woman website dey hang dats why he shaved it
3  Forum / Politics / Re: Cecilia Ibru To Lose 28 Houses In Dubai on: 23-12-2009 11:25 AM
ow i wish can b lyk dis woman in dis present 9ja'?
I go buy houses 4 all da countries
make una free her jooo
na her share she Cut from d national cake
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastors Kidnap Pastor For Quitting Church on: 23-12-2009 11:21 AM
Na wa ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh}
she na lyk dis u go dey dey?take it easy  man or you collapse
5  Forum / Relationships & Romance / Re: what do u think i should do on: 23-12-2009 11:17 AM
just let her go
will lyk you to quit d relationship my bro Roll Eyes
6  Forum / The Buzz Central / Re: Olu Maintain, of Yahoozee fame, loses home on: 22-12-2009 09:54 PM
EYAAAAAAAAAAAA sorry man its going to b well wit you my big bro much love
7  Forum / Relationships & Romance / Re: A man castrates himself ! Reason ? To prevent him from Cheating on his wife on: 18-12-2009 06:42 PM
na wa oooooooooooooohhhhhhhhhhhh:dis guy na real magga
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yar’Adua Loses Voice: Doctors Say Condition Very Dreadful on: 14-12-2009 10:06 PM
e don
tey wey things don dey happen 4 niger?Huh? ::)i blv in dey saying dat wat surely goes up will
surely come down.get well soon gwaskayoo :'(
Pages: