Me i no fit fight cos of a guy oh.... Abi make people wey wan settle quarrel dey ask Wetin cause fight make man pickin no fit talk am. It's a very bad thing.
Me oh as a person cannot date a guy without educational qualification not to talk of marrying him....it doesn't make sense and there'll be a lot of misunderstanding.