The lawful meaning of "Rape" is forcefully having sex with a woman. But dis case, dem no talk say dem force them, rather say na promise and fail. Guys una no dey do am? Wen u go promise babe heaven and earth after much much wetin u dey give, "Story". So babes dat 1 no b rape but promise and fail.
Thank you my brother........no be the thing wey i dey tell dem be dat? the police man sef do the normal thing by choosing to do the doggie style with her( Detra) and SHE AGREE OOOOOOOOO, so na who come help her to bend her yansh 4 the police man to insert his barting inside the something?.............lol.............una go kil sombodi here ooooooooooo.