Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Actress Yvonne Jegede In Bosom Surgery Scandal (Photos) on: 19-09-2013 10:41 AM
†ђξ Bosom  make sense, I wanna suck
2  Forum / The Buzz Central / Re: Gorimakpa : Oge Okoye Shaves Her Hair For Widow Movie Role on: 23-12-2011 02:21 PM
 Girl ugly o if dem barb hair, Omo guyz too handsome abeg, all their shakara na wink just dey help dem, if wink no dey market i wonder hw dem 4 luk....
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Britain Tells Nigeria To Rescind On Gay Marriage Law Or Else .... on: 2-12-2011 11:29 AM
DEM DEY CRAZE, C STUPID COMMAND, EVEN D BIBLE SAID ABT DAT DEVILISH ACT SAYING SUCH SIN SHOULD BE DETESTABLE, ONLY GOD GO JUDGED DEM. WE CAN DO WITHOUT DEM B'COS THEY ARE NOT GODTO HELL WITH DEM
4  Forum / The Buzz Central / Re: Ghanaian Teenage Rapper Commits Suicide After His Girlfriend Dumped Him on: 2-12-2011 11:06 AM
SO DIS KIND MUMU LOVE STIL DEY EXIST, NA WA O. IF SHE WANT GO MAKE SHE GO!!! SUICIDE IS HELL FIRE, I DON'T C Y PERSON GO JUST DIE B'COS OF CHICK. WELL R.I.P
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Parents Express Their Anger On Modern Tattoo Culture on: 11-11-2011 01:04 PM
All of una dey craze 4 here, dose wey dey wear tatoo, if dem like mak dem turn tatoo 2 mask, dat na their biz. Tatoo no show sign of responsiblity, u una like mak una go hug trnasformer. NONSENSE
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF!!! Nigeria To Spend $50 Million To Celebrate Obama's 50th Birthday!!! on: 9-08-2011 09:05 PM
IDIOTIC ANIMALISTIC INCATIOUS FOOL, OTHER NIGERIA ARE SUFFERING AND THIS THIEVES ARE READY TO WASTE MONEY 4 NOTHIN ABI. GOD PASS THEM
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG!Church to review policy and consider allowing gay clergy ordained bishops. (Page 6) on: 6-07-2011 10:54 AM
@queeniequeen. u should not be saying dis, u dey phyuk up big time, it is bad and God created man and woman and not vice versa, so pls don't encourage shit. D bible says such sin is detestable and get that.
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG!Church to review policy and consider allowing gay clergy ordained bishops. on: 5-07-2011 07:16 PM
@queeniegreen, wetin u mean sef na type of una dey encourage bad bad tins 2 hapen nd if you be president, your country go be sodom and gomoorrah. U phyuk UP. Abi u dey practise lesbian?
9  Forum / Relationships & Romance / Re: I LOVE HER BUT I CAN'T MARRY HER on: 2-07-2011 08:06 PM
guy, dis is a crious issue o, so be kiaful abt it. because if she luvs u then she nids 2 shw it by respecting u bro, i will say marry some1 dat luvs u not who u luvs
10  Forum / The Buzz Central / Re: Amber Rose To Host Modelling Show In Nigeria (After Nood Photos) on: 2-07-2011 06:31 PM
nobody only pass, poster u tink sey naija gals no dey snap theirself naked too, infact our gals dey do am too wel wel, Everbody na thief bt d person wey them catch na him be thief. NOBODY ONLY PASS, mak una mind una own business. busy body people
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Woman claims watching 3D film made her pregnant on: 11-06-2011 07:37 PM
get out jo, because u don c pikin 4 kindergarten abi, NONSENSE.................STORY
12  Forum / Relationships & Romance / Re: Would you dump your sweetheart if they got fat? on: 9-06-2011 11:11 AM
I have dis aversion toward fatness, but i will tell her to try and reduce but if it is not working, men....... i may say goodbye
13  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood actor Ashley Nwosu is dead! on: 1-05-2011 01:40 AM
may his soul rest in peace
14  Forum / The Buzz Central / Re: Exclusive Pictures of Dagrin in Hospital on: 16-04-2010 12:26 AM
d lord is wit u dagrin. wish u guick recovery
Pages: