Show Posts
Pages:
1 ... 4 5 6 [7]
121  Forum / Relationships & Romance / Re: HeArTHbREaK CauSEs FeaR on: 16-12-2009 12:02 AM
na wah for inside hart break , pastor dey dia, bus conductor too, n kiss
wish one i go cum b nah!!!!!!!!!
ok i b alfa, oya bus conductor blow mi kiss oooooooooo
122  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 15-12-2009 10:52 PM
abeg i dey pass o na im i hear crush, i cum branch make i ask wetin dey happin for ere, i dey ere vix crush venice,philo crush teasha! e ma gba mi kinlosele ooooooo
abegi ooooooooo teasha dont teashi mi nonsense ooooooooo! Shocked Shocked Shocked
123  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 15-12-2009 10:48 PM
abeg i dey pass o na im i hear crush, i cum branch make i ask wetin dey happin for ere, i dey ere vix crush venice,philo crush teasha! e ma gba mi kinlosele ooooooo
124  Forum / Relationships & Romance / Re: I LOVE U on: 15-12-2009 10:24 PM
Quote from: cuttiehommie4u on 11-12-2009 11:44 AM
i know u re dying for some1 here, even though u re not here 4 bf n gf stuff.

maybe d guy is cute or d girl is sweet. u guys are realli far, but u realli want her or him.

its time u let her or him know ur feelings. be proud, no shyness, u can close ur eyez and say it. notin dey pa.


he or she is not gona kill u, just be urself. say his or her name here and allow d wind to send him or her ur love. if
 
d wind is weak. i do it. trust me.

just say

(e.g)  I LOVE U ( JENNY)  Kiss
Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool 8)infact i lurv u dye my omolicha one!
wait i think now sebi my na jenny now
abi wetin u think!!!!!!!
125  Forum / Relationships & Romance / Re: I LOVE U on: 15-12-2009 12:28 PM
Quote from: blings_is_back on 15-12-2009 12:24 PM
u dont 4get sey na Aaron u be?.... electric pole go love u
Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
u say?
126  Forum / Relationships & Romance / Re: I LOVE U on: 15-12-2009 12:12 PM
na wah oooooooo lurv is rite ere oooooooooo, who go cum lurv me nah!
127  Forum / Relationships & Romance / Re: abeg make one guy toast me now on: 15-12-2009 12:02 PM
passing oh yeah toastinnnnnnnggggggggggggg ke! i go chop ooooooooooooo
128  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 15-12-2009 02:48 AM
Quote from: blings_is_back on  9-10-2009 03:20 PM
isi nma, afo azu... ire ncha, ukwu anu, onu ezi, eze ule...... tufiakwa gi
na wah ooooooooooooo, all dis incantations ontop say yoruba pple dirty, oghene!!!!!!!!!!!!!!!!
129  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ATMs AT NAIJA POLICE STATIONS on: 15-12-2009 02:33 AM
Quote from: teeco on 10-12-2009 02:24 PM
Quote from: dguy on  3-01-2009 11:34 PM
well for quick bail, you dont need much stress, just an ATM card

 Grin Grin Grin I thought bails are free
datz wat is written at the police station but we all know dat bail comes with an extra cost!!!!!!!
130  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: CAN U DATE SOMEONE U MET ONLINE on: 15-12-2009 02:29 AM
ders nufn wrong wiv dating sumone u met online!relationships lived n bin sustained online u no!
131  Forum / Politics / Re: Is it true that President Yardua is dead? on: 13-12-2009 09:48 PM
 Lips Sealed my guy don't b dazed dat yar'adua wld contest 2011 election n win from his sick bed!
Pages:
1 ... 4 5 6 [7]