Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Yola: letter of death as Student gives HIV to 124 including Lecturers ! on: 22-12-2009 01:09 PM
see wickednesss........
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Hubby Shaves Wife’s Pubic Hair on: 22-12-2009 01:06 PM
iyamaaaaaaaaaaaa
3  Forum / The Buzz Central / Re: mode 9,me or M.I, who's a better rapper ya"ll? on: 22-12-2009 12:58 PM
na M.I oh, hands down
i heard that jesse jagz is M.I's brother
4  Forum / The Buzz Central / Re: Is Timaya realy in Police Custody on: 22-12-2009 12:51 PM
which law, na when celebrity enter wahala na den dey go remember say law dey,and which evidence dem get sef?Huh? i'm sure small bribe go clear d case...
no be say i dey support timay if truly em kill d guy sha...
5  Forum / The Buzz Central / Re: Dbanj To Launch New Reality Show – The Next Entertainer on: 22-12-2009 12:26 PM
na investment now, he no sey it no go tey till age reach him and beta musictians rise pass him, so he want do show wey go make em name stay for naija industry, na common sense.....
Pages: