Show Posts
Pages:
1 ... 54 55 56 [57] 58
1121  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs on: 9-02-2010 11:46 AM
guy u too much no mind the BBP
1122  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Asa drags magazine to court, demands N700m damages on: 9-02-2010 10:49 AM
i pray for to win
1123  Forum / Relationships & Romance / Re: Does luv wat dying for on: 9-02-2010 10:46 AM
i dont think so cuz love will come and go
1124  Forum / Health / Re: Nigerian Girls Are Not Beautiful on: 9-02-2010 10:42 AM
the poster no know wetin him dey talk he better rethink about naija babes cos they are beautiful
1125  Forum / Relationships & Romance / Re: Would You Change Your Religion To Make Your Spouse Happy on: 9-02-2010 10:12 AM
no way
1126  Forum / Relationships & Romance / Re: A Girl is browsing my spouse seriously... on: 5-02-2010 05:19 PM
take what ever answer he gives to i think dat will bring peace between both of u
1127  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Will you marry a second wife to have a male child? on: 4-02-2010 04:29 PM
if i love my wife so much i will not try that rubish
1128  Forum / Relationships & Romance / Re: 10 Lies you have to tell your girlfriend!!!( A Must read for guys) on: 4-02-2010 04:28 PM
i think honesty builds up real relationship not liars
1129  Forum / Sports / Re: Should Amodu stay after nation's cup? on: 4-02-2010 04:11 PM
no way ok
1130  Forum / Sports / Re: Arsernal will still take this tittle! on: 4-02-2010 04:09 PM
na liar abi u dey dream, United for life
1131  Forum / Sports / Re: German goalkeeper urinates during match? (Video inside) on: 4-02-2010 04:08 PM
even me na wetin i for do be that lol
1132  Forum / Sports / Re: Will Amodu Shuabu remain Coach? on: 4-02-2010 04:03 PM
we dont need him please he should go for good
1133  Forum / Sports / Re: Nigeria comes 3rd in CAN 2010 on: 4-02-2010 04:01 PM
3rd place now for nation cup na our birth right
1134  Forum / Sports / Re: I suggest NFF should get this type of Coach for SUPER EAGLES !! on: 4-02-2010 03:53 PM
o boy where dis coach dey u for be him agent send  him cv to NFF cos if na dis man been dey otu nwaneri no for allow make ghana player head that ball put for our  net or fat cow  ayiegbeni no  for kick ball hit ghana keep
1135  Forum / Sports / Re: How poor coordination, Angolan girls ruined Eagles in Luanda on: 4-02-2010 03:44 PM
i see why we lose so no angolan girls na them ruin our chance of carring the cup,  them for make me get heart attack next time na south african girls . abeg NFF next time make una export naija girls for them
1136  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bishop Sacks Pastors, Closes Church For Non-Remittance Of ‘Seed Offering’ on: 4-02-2010 02:28 PM
house of God have been turn into  shoprite,business center and where you can find some blondes Sad
1137  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gold Discovered In South West on: 4-02-2010 12:39 PM
i hope this will not be a catalyst for war like the crude oil in niger delta
1138  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Mother of five dies in hotel after sex romp on: 4-02-2010 11:51 AM
she try to leave this kind of legacy on earth for her childern :'(
1139  Forum / Relationships & Romance / Re: Valentine 2010 on: 4-02-2010 11:41 AM
na for cotonu i dey go enjoy myself ok come feb 14 with my naija babe Smiley Kiss
1140  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do ladies value ugly guys than handsome guys on: 4-02-2010 11:37 AM
girls just want to have the urgly to themself cos handsome na market edey sell well well
Pages:
1 ... 54 55 56 [57] 58