Show Posts
Pages:
1  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: I want to insure my hips - Mercy Johnson on: 25-11-2010 08:12 PM
lol......people haahaha make una dey fear God Oooo..... lol omo see beefing.. because say she talk wetin dey her mind una come dey beef am ... one day if them go interview me and person come dey talk rubbish.... i go do fasting and prayer say make God help me collect one inside the person eye......haha

God don do am for her so you too keep on doing the one way you fit do even if na prostitu you dey do keep am real you fit make am from there....

I am talking to all the bad people way dey beef Mercy Johnson

If una know say una sabi talk reply make thunder fire  person now now

MUMU THEM MAKE UNA GO FINE WORK DEY DO..SHE NO SEND UNA MASSAGE
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Enter a Password on: 25-03-2010 03:56 PM
OMO ME I ENJOY YOUR JOKE ANY BODY WAY NO LIKE AM... KI WON FI E SE LE JOO!!

BABA MI KEEP ON GOD DEY THEM NO FIT IF THEM FIT MAKE THEM COME MEET YOU FOR LAGOS POLLY
Pages: