Oooh were are the acient wariors of ezeagu kingdom chiyee I dey mis d likes of okonkwo the cat!! Ma dear ibos ppl make una no carry last oooo mak una sef mobilise go for kano state pretend as traders go deal wit dem back! Haba! Abeg una dey fall ma hand ooo!lol
Like father like adopted son!!! Is in the blood!!! Mmmmtttcccchhheeeewww! Imagine buari neva fit train n control him own son n eem wnt com control nija! Na laff I dey laff!
Cheyi come n c a true servant leader ohh in action, not even d PA to d PA of a councillor n naija fit do dis tyn talk alone d big big odas @ d top! Hmmmm I salute ha courage to humble ha sef,