R.I.P DAT means dem go fly am back to naija on time for burial he be like say Muslim dead body no dey tae outside
no bi there Muslims dey take lie for themselves?how many days Sikiru Ayinde Barister body spend for abroad before they finally returns the remaining back home for burial?even plus many other Muslims that we all know,I begi na only the poor ones among them dey suffer theirselves dey call am religion,na only GOD knows who is really worshipping in truth and in holiness.anyway sha at least thank GOD that another Boko Haram is gone