Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: First HIV-Positive Man Cured on: 16-12-2010 04:35 PM
any how make we be careful other disease still dey no be only hiv
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Former First lady Rendered Homeless America on: 16-12-2010 04:14 PM
wetin una mean sef? check out de place wey d man lock her out na for America wey i never smell sef., i no say is good what d man did
but d woman should endur other women do too.

Pages: