Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: 2Face Is A Wicked Man.ONLY God Will Judge you on What you Did to us – Amina Umar on: 27-03-2013 09:29 PM
U dey say U buy 2face cd and him carry him wedding go Dubai park,Wetin Concern Music and wedding reception ? una nor buy Stephanie Okereke Film nor be Paris for France she go wed? abi una nor Buy Jay Z and Beyonce CD? una for tell them to come marry for Niaja na. Abi na Rice be your problem abi U wan wear ashoebi? Na person go tell U were to do ur wedding? MAKE UNA NOR JUS Buy Recharge Card again oooo,or make una Nor use cement Build house because ADENUGA and DANGOTE children Na LONDON dem go do wedding ooo....
Pages: