na wa o, na anoda tin for sm1 2 post joke again.
if u wnt to read , read en pass, en if u wnt to giv comment, give it based on the joke,:like oh it gud, oh its not funny, u nid to improve, dats all. tnks
why b say al dis newbies no dey get sense n respect 4 elders,
na u we come c 4 here wey na only onto ur joke we go dey comment,
if na so we dey do am u tink say u go cari dat ur senseles brain come here.
Ewu lik u,
dis pikin don provoke me dis evenin,
size1,doshe,iphie wey una mak una come cari ds pikin mak i flog am!!!
hmmmmn wonder shall neva end, na wetin i write now wey dey cos al dis, well its nt ur fault, i wuldn't hv recieved dis insult if i dint post d joke in the first place. u r a second version of Ewu, wateva that means.
en by d way i dnt hv senseless brain, if i do i wuld nt be where i am rite nw