Kudos for the Blest man. Naija govt shud encourage him to do better. But , I wonder if our leaders cud see this. they are rather more interested in looting
No matter wetin d girl do or b, molesting should not have been the best option. It's a crime against humanity and sin against God. They deserve their punishment
Na belle wahala. I beg make govt free am cos na wetin our govt officials dey do b dat. Custom talk cos say na poor person. Na beta life wey govt no gree giv am na im she dey look herself.
U can pray 4 her if u love her and stl be patient with her but if persistence, O BOY,FLEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEE 4 ur life or else NA SHE go kill u. BUT if u dont love her, NOW NOW RUN 440