Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Dbanj and 2face, who is hotter? on: 20-05-2010 01:44 PM
2face na idiot he want die b4 him tme dat is why him dey compare himself with d banj
2  Forum / The Buzz Central / Re: Is tuface truely africa's best on: 20-05-2010 01:38 PM
himn want die before him time he tink say na to gve all d woman wey dis world belle
3  Forum / The Buzz Central / Re: JIM IK AND MI..ON A RAP FIGHT on: 20-05-2010 01:34 PM
wetin concern jim iyke with music y him no go face wetin concern am him tink say na belt abi na glass na him det use rap abi na all dose dirty english wey him dey talk
4  Forum / The Buzz Central / Re: Genevieve's alleged request for helicopter causes ripples on: 20-05-2010 01:29 PM
e be like say dis GRAND MUMCY no no say she don reach to dey were my her ancestors dey the tin wey dey pain me be say she dey commot with d DON 1 of NIGER AREA 2 say D BANJ and she no want respect herself
Pages: