Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5]
81  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: for how long will this spate of ritual killings continue in nigeria?? on: 23-05-2008 07:15 PM
Lets just pray for our Country..cos is a very bad sin against God n humanity
82  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 419ers are spoiling naija's image globally. wetin we go do? on: 23-05-2008 07:11 PM
Over sabi...na u dey agree say dem be nigerians na .. na only naija dey do scam...camerounians even worst pass naija self...no be London most controls dey go?
83  Forum / The Buzz Central / Re: Yahoo Guys Celebrities in Naija on: 23-05-2008 06:57 PM
which kind over sabi be dis nah... u 4 dey happy if dem dey carry gun rob abi..are dey worst dan the politicians? they are using their heads like how dos white men use our head dat year....u 4get say dem carry oba ovoramen go calabar? omon mind ur business are u clean?
Pages:
1 2 3 4 [5]