Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 19
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 10 states move to acquire airports on: 15-12-2010 05:03 PM
Quote from: waco on 15-12-2010 10:42 AM
Abia missing in action as usual
bros no come mention the name of that state for this place againooooooooooo abis na state? or may be they no get govno
22  Forum / Health / Re: World’s Oldest Mother Adriana Iliescu, 72, Wants Second Child. on: 15-12-2010 04:57 PM
God your too much
23  Forum / Relationships & Romance / Re: Do you know Kissing is Good for You? See reasons. on: 15-12-2010 04:54 PM
Quote from: chiglamour4u on 15-12-2010 04:50 PM
watin i dey do here
u dont even know wat you are doing here is ur b,,,,,,,,,n that bad?
24  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN YOU ALLOW HER!!!!!!!!!! on: 15-12-2010 04:41 PM
Quote from: Kennee on 15-12-2010 04:38 PM
Quote from: waco on 15-12-2010 02:39 PM
taaaaaaaaaa for why?
how kwanu i go allow her go
wetin my hand dey for?
u no sabi say na from massage to rubbinsage
from rubbinsage to kissinsage  and more other sagessssssss

Abi ooo

l go go Learn How to do the Work By Force na
kennee long time men
25  Forum / Relationships & Romance / Re: Do you know Kissing is Good for You? See reasons. on: 15-12-2010 04:39 PM
Quote from: blessedme on 15-12-2010 04:37 PM
abeg make i pass jor
without kissing somebody abeg come bark kiss one peson b4 u pass
26  Forum / Relationships & Romance / Re: Do you know Kissing is Good for You? See reasons. on: 15-12-2010 04:38 PM
Quote from: waco on 15-12-2010 04:36 PM
I know its not my Sofi
i trust my babygirl
eiyaaa nna ndo sorry cos its a done deal
  
27  Forum / Relationships & Romance / Re: Do you know Kissing is Good for You? See reasons. on: 15-12-2010 04:34 PM
Quote from: waco on 15-12-2010 04:32 PM
with this ur BIG mouth who wan kiss u?
waco come i done get a kissing appointment with sophi
28  Forum / Relationships & Romance / Re: Do you know Kissing is Good for You? See reasons. on: 15-12-2010 04:33 PM
bros if u hear say people don dey crazy things just for kiss mek u know say na u cos amooooooooo
29  Forum / Relationships & Romance / Re: Do you know Kissing is Good for You? See reasons. on: 15-12-2010 04:31 PM
Quote from: onyin on 15-12-2010 04:27 PM
i hear.
onyi i hear wre you dey abeg send me ur add
30  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN YOU ALLOW HER!!!!!!!!!! on: 15-12-2010 04:15 PM
Quote from: waco on 15-12-2010 02:39 PM
taaaaaaaaaa for why?
how kwanu i go allow her go
wetin my hand dey for?
u no sabi say na from massage to rubbinsage
from rubbinsage to kissinsage  and more other sagessssssss
waco i take God beg you no kill parson hreoooooooooooooo
31  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN YOU ALLOW HER!!!!!!!!!! on: 15-12-2010 04:14 PM
Quote from: onyin on 15-12-2010 04:10 PM
lol.wat's wrong with massage?.abeg,its good jor.
onyi onyii onyiiiiiiiiiiii u dont marry?
32  Forum / Relationships & Romance / Re: I AM NOT UR BABE JUST CHOP......... on: 15-12-2010 02:11 PM
Quote from: sophiebaby on 15-12-2010 02:03 PM
Quote from: chuka4fun on 15-12-2010 01:57 PM
Quote from: sophiebaby on 15-12-2010 01:55 PM
check well make she gv u HIV
i be wan tell am mek him go do hiv test i be like say the beb de ,,,,,,,,,,, i need what

yes o
check well
me i no go do again untill u go check
sorry yo don go do abeg go chek b4 i go come pray 4 u i no wan get the thing
33  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U CHEAT ON UR SPOUSE AS A REVENGE? on: 15-12-2010 02:06 PM
Quote from: divineproject on 15-12-2010 02:00 PM
Quote from: chuka4fun on 15-12-2010 01:46 PM
Quote from: divineproject on 15-12-2010 01:41 PM
When you check the reason behind over 60% of the woman who have cheated on their men, you will see that it was done as a revenge...........most ladies that have cheated on their men were once victims of cheating boy friends and husbands..........
it seems like you have done that going by your words ,tell us r story

oh pls free me jor............I was answering dat question based on what I know........I dont double date and so I dont cheat on my man!....... Angry Angry Angry Angry Angry
pls dont feel bad i was only joking
34  Forum / Relationships & Romance / Re: I AM NOT UR BABE JUST CHOP......... on: 15-12-2010 01:57 PM
Quote from: sophiebaby on 15-12-2010 01:55 PM
check well make she gv u HIV
i be wan tell am mek him go do hiv test i be like say the beb de ,,,,,,,,,,, i need what
35  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U CHEAT ON UR SPOUSE AS A REVENGE? (Page 2) on: 15-12-2010 01:55 PM
Quote from: waco on 15-12-2010 01:49 PM
Chuks i was not here when the fight started
bt you are here now do somthing like bing all those ladies to your house and  put an end to it all
36  Forum / Relationships & Romance / Re: I AM NOT UR BABE JUST CHOP......... (Page 2) on: 15-12-2010 01:51 PM
Quote from: waco on 15-12-2010 01:48 PM
una wan spoil me again abi/
obulu ogwu oma le
i dey pray for u i know say yo need am cos u don rust body and soul
37  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U CHEAT ON UR SPOUSE AS A REVENGE? on: 15-12-2010 01:46 PM
Quote from: divineproject on 15-12-2010 01:41 PM
When you check the reason behind over 60% of the woman who have cheated on their men, you will see that it was done as a revenge...........most ladies that have cheated on their men were once victims of cheating boy friends and husbands..........
it seems like you have done that going by your words ,tell us r story
38  Forum / Relationships & Romance / Re: **********Love Letters******** on: 10-12-2010 04:50 PM
Quote from: omorewa on 10-12-2010 04:47 PM
Quote from: brightossy on 10-12-2010 04:38 PM
Whn u were a young girl? So now u don old. Oya return dat picture to d owner.



 Grin Grin Grin Grin lmao tossy.... i mean under age na... i done grow two fully ripe oranges already Grin
39  Forum / Relationships & Romance / Re: A different language. on: 10-12-2010 04:46 PM
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 04:30 PM
weting huh Huh?Huh?
sophi idi egwu
40  Forum / Relationships & Romance / Re: A different language. on: 10-12-2010 04:45 PM
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 04:30 PM
weting huh Huh?Huh?
sophi idi egwu
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 19