Show Posts
Pages:
1 ... 14 15 16 [17] 18 19
321  Forum / The Buzz Central / Re: EXCLUSIVE: K-Solo Opens Up On Assault, Thievery Allegations By Wife, Kikelomo on: 8-06-2012 04:24 PM
Baby Listen i no be 9JA  local champion oh,,True i dey Operate world wide..I have my stay and company Here in Malaysia..So i no dey fear anybody weather finlandguy or whoever..For me i can see that there is vacancy on urside and u be guru for book,,I go still contribute make you see ur career for higher level..So make people no lower my moral as i want una to ginger my swagg to win THE HEART OF OPEN_REALITY..Are you in Nigeria now or outside Nigeria Open_Reality.
 
 

Guy, why you dey tell us your personal data on top the babe wey be say we don receive her wedding invitations with finlandguy.... mind you, I am one of the bouncers for the day
[/sup]

Guy na joke no take am serious as person no be wood and finlandguy no give me any iv,and moreover if she be for finlandguy,no wahala,make i switch on to solidstonez..No be my fault abeg na wetin Nigeria Government cause..Everybody dey for run run go find greener pasture..i be real Nwafor 9ja,so carry waka.
322  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Husband sues plane manufacturer for wife’s death on: 8-06-2012 04:04 PM
Quote from: Idbabe on June 08, 2012, 01:43:18 PM
Sue the manufacturers or the ppl dat bought it and brought to Naija?  Lets get our priorities right.  If i sell shoes, ur allowed to wear the shoe and know ur size and if its fitting, then u r at liberty to buy or not.  Dana operators and our officials in the aviation industry have the history of the plane and they still went ahead to buy it and dump here.  In my own view i think the manufacturers may not really hv questions to answer here, becos if u dont buy my products i wont force it on u.  Abi?

Ditto.    
 
 
 
Confirm Ditto...The yan get as e be,right?Maybe she should go on essay not Ditto..I dey wait make you say something regarding this,The wise one open_reality..People de wait ur coment..Open_reality...
323  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Husband sues plane manufacturer for wife’s death on: 8-06-2012 04:03 PM
Quote from: Idbabe on June 08, 2012, 01:43:18 PM
Sue the manufacturers or the ppl dat bought it and brought to Naija?  Lets get our priorities right.  If i sell shoes, ur allowed to wear the shoe and know ur size and if its fitting, then u r at liberty to buy or not.  Dana operators and our officials in the aviation industry have the history of the plane and they still went ahead to buy it and dump here.  In my own view i think the manufacturers may not really hv questions to answer here, becos if u dont buy my products i wont force it on u.  Abi?

Ditto.   
 
   
 
Confirm Ditto...The yan get as e be,right?Maybe she should go on essay not Ditto..I dey wait make you say something regarding this,The wise one open_reality..People de wait ur coment..Open_reality...
324  Forum / The Buzz Central / Re: EXCLUSIVE: K-Solo Opens Up On Assault, Thievery Allegations By Wife, Kikelomo on: 8-06-2012 02:47 PM
  • IF OPEN_REALITY no get vacant,infact make solidstonez carry my wahala and cross with immediate efffect because i can see say she be like open_reality,maybe na her sister,both of them sabi pass everybody here,Guys make una no vex i dey tidy my ministry..Celebrity dey talk to celebrity,so no be my fault..So better soup na money make em..Open_reality and Solidstonez are the best among every comentators here,Cos they always stand on the truth with they church and God fearing mind..I want go take my nasi goren ayam,or,,Chicken fried rice..or.go for DANTIN AFRICAN RESTURANT TO CHOP MY ISI EWU WITH COLD CARSBERG...Hugs. my dear fan.

                    you're a very funny guy.       


Yes baby Open_reality..Am glad you know tha i am funny guy,sure indeed and you too very funny pretty gurl,make we relate,inbox me ur contact,Finish.Am waiting..within 5hours..let me get the koko contact num..Where you dey as of now.in Nigeria or abroad.
325  Forum / The Buzz Central / Re: EXCLUSIVE: K-Solo Opens Up On Assault, Thievery Allegations By Wife, Kikelomo on: 8-06-2012 02:29 PM
[tt]Baby u sabi,no be only me  have confirm it here..No be today i done dey hear or read ur write up..You sabi A.B.C TO where it end,even sabi more than people expect,Na ur type be Nwa onye nkuzi,Nwa Teacher.So carry on..Make i have your corect contact number..Someone Called SOLIDSTONEZ want put eye for us,I confess b/c of her beauty wetin concern you,Or you want be second wife?I no want Open+reality vex please,Meself i be celebrity,Even cos we dey bring celebirty come malaysia,Make i show you one my picture with Nkem owoh,Flavour,klink de drunk and more.NO BE JOKE OH.Inbox ur contact number through my email id [email protected] For security Purpose.

i no jealouse your love ohhh carry go nothing do you...    [/tt]


sister nothing do you..we are all for the betterment of GOOD NIGERIAS HERE,so God have given us that wisdom,from knowing him from craddle,Every Nigeria Pikin have fear of God.Like K-solo and His wife,THE fear of God IN THEM WILL HAVE HELP TO BRING LOVE AMONG THEM.Than bring this case here,Wedded husband and wife in the Present of God?..Well God FORGIVE THEM...Him and her wife supose compasate me for diverting people mind out from they case regarding gosip and bring more fire to they isue..IS OK THAT ONE SETTLE...so my love ones all the best.


326  Forum / The Buzz Central / Re: EXCLUSIVE: K-Solo Opens Up On Assault, Thievery Allegations By Wife, Kikelomo on: 8-06-2012 02:08 PM
IF OPEN_REALITY no get vacant,infact make solidstonez carry my wahala and cross with immediate efffect because i can see say she be like open_reality,maybe na her sister,both of them sabi pass everybody here,Guys make una no vex i dey tidy my ministry..Celebrity dey talk to celebrity,so no be my fault..So better soup na money make em..Open_reality and Solidstonez are the best among every comentators here,Cos they always stand on the truth with they church and God fearing mind..I want go take my nasi goren ayam,or,,Chicken fried rice..or.go for DANTIN AFRICAN RESTURANT TO CHOP MY ISI EWU WITH COLD CARSBERG...Hugs. my dear fan.
327  Forum / The Buzz Central / Re: EXCLUSIVE: K-Solo Opens Up On Assault, Thievery Allegations By Wife, Kikelomo on: 8-06-2012 01:54 PM
Baby u sabi,no be only me  have confirm it here..No be today i done dey hear or read ur write up..You sabi A.B.C TO where it end,even sabi more than people expect,Na ur type be Nwa onye nkuzi,Nwa Teacher.So carry on..Make i have your corect contact number..Someone Called SOLIDSTONEZ want put eye for us,I confess b/c of her beauty wetin concern you,Or you want be second wife?I no want Open+reality vex please,Meself i be celebrity,Even cos we dey bring celebirty come malaysia,Make i show you one my picture with Nkem owoh,Flavour,klink de drunk and more.NO BE JOKE OH.Inbox ur contact number through my email id [email protected] For security Purpose.
328  Forum / The Buzz Central / Re: EXCLUSIVE: K-Solo Opens Up On Assault, Thievery Allegations By Wife, Kikelomo on: 8-06-2012 01:21 PM
nice but no let finlandguy catch you .......word of warning in advance       

if finland catch am na crush he go crush am     


Catch who?..who better thing no dey hungry,HIM BE TRACTOR DRIVER wey be say him go crush,Why every of our Nigeria thing na die die fight,qureel..No be so oyibo dey do even oyibo saw u with his g/f or wife,Unless u intentional go for married woman eh then the husband go fire ur every every wey you dey take dey disturb,We are matured,So make we dey pray make our Pretty Open+Reality say her mind..Baby carry on.
329  Forum / The Buzz Central / Re: EXCLUSIVE: K-Solo Opens Up On Assault, Thievery Allegations By Wife, Kikelomo on: 8-06-2012 01:12 PM

Baby Listen i no be 9JA  local champion oh,,True i dey Operate world wide..I have my stay and company Here in Malaysia..So i no dey fear anybody weather finlandguy or whoever..For me i can see that there is vacancy on urside and u be guru for book,,I go still contribute make you see ur career for higher level..So make people no lower my moral as i want una to ginger my swagg to win THE HEART OF OPEN_REALITY..Are you in Nigeria now or outside Nigeria Open_Reality.
 
                 
 
 
 
330  Forum / The Buzz Central / Re: Jim Iyke's 15million Fraud Allegations:court Adjourns Hearing Till March 13. on: 8-06-2012 01:02 PM
No BE JOKE oh My NAME SAKE DONE LAND FOR WAHALA,the girl no dey laugh,she want drage the matter reach the end,Jim,Beg her,go on compromise if she will acept half of the Money..Make man pikin no land for Jail..
331  Forum / The Buzz Central / Re: EXCLUSIVE: K-Solo Opens Up On Assault, Thievery Allegations By Wife, Kikelomo on: 8-06-2012 12:51 PM
Na wa ooooooooooooo. I still never understand why people dey doubt my picture.        I no dey find boy friend or husband for here so i no see any reason to fake anything. Anyway sha.....i no get time for that matta. As for your marriage proposal hmmmmmm make my yori yori (finlandguy) no catch you oooo       My yori yori na biafra soldier ooooo       

Your finlandguy,na so he dey do,,Just only catch,abi he see be for eighteen yard box or abi six yard box,Well This is nit akamu love i dey serious,Open_reality..I wish you all the best But if the finland guy is serious to enjoy this pretyy forever..Also pray make the war comandant no send him for war front,Because two things are involved,All the Best Open_Reality..U be fine gurl.
 
 
 
332  Forum / The Buzz Central / Re: EXCLUSIVE: K-Solo Opens Up On Assault, Thievery Allegations By Wife, Kikelomo on: 8-06-2012 08:43 AM
Open_Reality..Honestly i done dey begin dey fall inlove with you,even when you never have picture here,now wey i see picture,oh God chineke me eh i come dey fall inlove more more,weting we go do it,Na ur Picture be that true true?Infact make we be celebrity from here,Can we,OPEN REALITY,make we learn our Lession from This TWO k-solo and kikelomo..I though couples are ONE how can someone beat who she vow to live with for better for worst and u dey Panel Beat her,come dey lie lie for us here.Bros Go settle with your wife,I have advice you finish,The Matter na family matter why bring such here in Public,wey be say so many people die for Plan crash on 3 june sunday evening..No hate anybody here even bad or good words,Go and use tongue and count ur teeth,U really have better wife.
333  Forum / The Buzz Central / Re: Solomon Oyeniyi K-Solo's Marriage Collapse, Ex-Wife Calls Him A Fraudster on: 7-06-2012 04:20 PM
No mind the couple they are the most ever sensimilar,both do dey smoke weed and the guy too dey choko and that is why the baby girl love him so much and keep on spending that kind of fun to the guy so men lets allow them to enjoy they live is there is love among them..Money is nothing love matters most men.
334  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian bags seven awards at American Varsity on: 5-06-2012 01:45 PM
Bros you really try God Bless you,AND BLESS US TOO.
335  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: President Jonathan, Gov. Fashola, Amosun, Police IG, Others Visit DANA Air Fligh on: 5-06-2012 12:30 PM
Honestly this really signify that GEJ is very week Person,Soft minded person can not rule Nigeria,The Person'S heart most be strong in terms of positive and betterment of the country,No Bullshit tolerance,Infact let him make sure that according to the manifest brought by DANA AIR COMPANY.All the deceased Family MUST BE PAID,HEAVY COMPASATION,even no amounth will bring this people alive again and they family member for life have miss them,OH GOD..so GEJ try and make sure from the manifest brought BY  DANA AIR and the people tha get crushed while at home on happy sunday evening Must be paid heavilly for DANA AIR CRASH,DESTROYING LIFES OF FELLOW GOOD CITIZEN OF NIGERIA..This can't happen in another country and they get away with it..SO GEJ LET JUSTICE PREVAIL.  and upon say people die mopol still dey pursue people to kill,But my people always like to see with they eye,Na wah self for country..Looking follow.
336  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: His Excellency launches energy saving bulbs on: 1-06-2012 05:14 PM
It was posted here that  A Nigerian was arrested in Thailand for Scamming a woman and the woman out of love and Trusted him she send the money to the white man in picture not knowing that the person is black,Ok fine,,NO COMENTS,That is love affairs No Case should be for him.Now why not EFCC to arest This man GEJ For Using ordinary Bulb to scam his country,How can A WHOLE RESPECT FIRST CITIZEN OF FEDRAL REPUBLIC OF NIGERIA CAN COME PUBLICLY AND KEEP ON ADVERITISING BULB,the other day is Casava Bread,This is not his department,Men what is wrong with this country leader's..NO CONSTANT light how can you by yourself IN PUBLIC BROADCAST YOU ARE ADVERISING BULD,china that Manufacture the bulb never do this kind of advert in they country,,Can't Nigeria be stable to manfacture bulb for his citizen to use..ARRANT NONESENSE,shut me if you like,We are here to say the truth and our mind.DEMOCRACY.The Government of the People for the People and by the People,No be so,NIGERIANS?
337  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: New Hip Enhancement Mechanism Sweeping The Streets Of Kenyan Women [Video] on: 23-05-2012 07:51 AM
Real Hips don't lie..i think this never enter naija..God love Nigeria and Bless our girls with corect hips.,Hip hip for our Nigeria girls,Hurayyyyy..Oboy but see hip..This one pass shakira and Beyounce HIP..infact this where hip hop lyric originated.also kriss kross hip hop hurray yooo hip hop hurray yoooo..Na wah.U wa chiga chiga..
338  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: New Hip Enhancement Mechanism Sweeping The Streets Of Kenyan Women [Video] on: 23-05-2012 07:48 AM
Real Hips don't lie..i think this never enter naija..God love Nigeria and Bless our girls with corect hips.,Hip hip for our Nigeria girls,Hurayyyyy..Oboy but see hip..This one pass shakira and Beyounce HIP..infact this where hip hop lyric originated.
339  Forum / European Leagues (EPL, La Liga, Serie A, Bundesliga - EU leagues) / Re: UCL FINAL PREVIEW: Bayern Munich vs. Chelsea on: 20-05-2012 07:00 PM
Poster,what happen you never Post to the Public that CHELSEA Bring the Cup To STAMPFORD BRIDGE,make you try and post it here faster faster..
340  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Confirmed !! Sample of the new Nigerian N5000 carries Ojukwu's image on: 16-05-2012 12:13 AM
This People wanted to turn Nigeria to Ghana,where formal cedes is 2billion,but can't buy corect car,as of before ghana 10million cedes is 350naira,This what the curent leaders are planning to do,I thought they wanted to corect the past mistake the VETO POWER MOGUL rubished and distroy the national tressure,God I alive,And ojuwku spirit will not be happy if Nigeria put his head on currency,You know why cos he fought for Biafra,i think he should be hailed from there even as  hero to UNITED  STATE OF BIAFRA.not Nigeria..
Pages:
1 ... 14 15 16 [17] 18 19