Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian police combat unit mobile police[aka Mo-Pol] displaces madskills in LAG on: 13-11-2010 09:14 PM
oh chineke wetin bi all this, na money wahala.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: My German Embassy lover impregnated me and fled on: 29-09-2010 09:18 AM
na waooooooooooo but i beg make she no to worry  . what of our guys wey dey here in germany wetin dey do oyibo girls and women no bi small too . and again if our naija girls see oyibo we nobi anything to dem anymore
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 15 pupils kidnapped in Aba .... Demand N20m ransom on: 29-09-2010 09:11 AM
na waooooooooo Aba wetin dey happen
Pages: