Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Igbo's only (Page 4) on: 11-02-2011 02:50 AM
UNU NA- ASU ASUSU BEKEE MA UNU BU NDI IGBO. UNU NA- APKASU M IWE. GA MUTA ASUSU NNA GI. AMAROKWA M ASU YA NKEOMA MA ANA  M AGBALI  IMUTA YA. NA AGBANYEGHI NA M NO N'AMERICA MANA ANA M ASU YA NTAKIRI

@Blings and Cyril BIKO KUZIKWUORO M.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 13 Year-Old Sex Slave Forced To Sleep With 550 Men on: 11-02-2011 02:30 AM
NIGERIANS and their crave for money it is so terrible na wah oh segxwal abuse I wish she did dat in d U.S she will get ha ass in jail
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Youth Corper Shot… Mistaken For Antelope on: 11-02-2011 01:53 AM
Nija and their useless stories na wah oh I don tire sef wetin she dey find for early mor mor abi the headmaster son dey knack am plz my dear sis for speedy recovery tell d truth n d truth shall set u free.

LAW we no get, POLICE we no get, LAWYERS we no get, LEADERS we no get even GOVERNMENT kwan we no get wetin we get for that country sef weh pesin won take use boost. IT'S JUST A USELESS, MISERABLE AND A GOD FORSAKEN COUNTRY. Huh? Roll Eyes Angry Sad Embarrassed.

HABA Nigerans we needa be civilized Nah corruption go kill all of una. NIGERIANS CHANGE OH CHANGE. Just wait we go hear anorda story say them think say humans nah rat so them kill d rat n dey chop the rat join just wait no be new story n diz one even beta una go hear worst ones wey una no go fit comment.

JUST STAY TUNED MY PALS.
Pages: