oh pleasssseee,,,,who r we to believe?? everyday na different story...anyways, saturday (D-DAY) is around d corner..let's wait & see what's gonna happen abi??
@POSTER: U're an empty vessel dat makes d most loud noise..How much u get??chicken change (Kidnappers, hope una dey hear??) Trace dis guy & kidnap him..Let's see how much he's worth..Anyways, I pray des kidnappers set him (Mr. OBI) free without any problem.IJN..Amen.
B/4 Presidencial election.. all of dem go promise heaven & earth..but after d president has been chosen, another story..so to lie, no be today..POSTER let her be..She is not d first nd neither will she be d last.. U POSTER no dey carry fake news come drop 4 NAIJAPAS?? (UGLY LIAR)