Show Posts
|
Pages: |
442
|
Forum / Politics / Re: James Ibori Arrested In Dubai |
on: 13-05-2010 04:18 PM
| i think its high time we started looking 4 d greatest criminal in nigeria,which is OBASANJO.OBJ should be arrested to explain what happened to d power project he commissioned and squandered d money.i dont knw why dat man is still working freely at d moment.OBJ should be prosecuted and sentenced to death by hanging or perhaps life imprisonment.he is d one dat caused all d problems in nigeria.i don talk am;-) | | |
452
|
Forum / Sports / Re: chelsea u are the bomb |
on: 10-05-2010 07:46 AM
| chelsea fans dey crazy,dis league na una 4th premier league title una come dey make mouth,what about man u wey don carry d cup for 18th time and clubs wey don carry am many many times.MUGU | | | |