Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 630
81  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? (Page 15) on: 19-03-2013 04:28 PM
I am a Nigerian woman and I am proud to say that I dont depend on one yeye poor Nigerian man for any kobo..........Naija gals, we still rock.......all of you making mouth will still come back home to marry a Nigerian gal........nothing do us..............pass
82  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? (Page 10) on: 19-03-2013 04:26 PM
Quote from: tyabo on 19-03-2013 02:50 PM
U WILL ALWAYS BE MY BESTEST GURL..COM WOT MAY !! U DO NAIL IT STRATE 4 DEM... ND 4 DP ME DEY SUPRISE SAY NA U DEY TALK LYK DAT OOO..

Surprised at what?.........when I know that the post is thrash?........and that it is not a Nigerian thing, so I should support?.........I still say na only those wey no get money dey cry........men wey get money no worry..........men have changed when compared to what we used to have...........and so women should remain unchanged?...........a man sees a woman now, the next thing he begins to imagine is bedding her and you blame the gal for asking for money?.....pls give me a break biko...........if u must drill, you must drop some money.......
83  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? on: 19-03-2013 04:22 PM
Quote from: tyabo on 19-03-2013 02:13 PM
DP longest tym..so ur still pretty much around huhh?

Sure, I dey around
84  Forum / Relationships & Romance / Re: "Pastor Adeboye Needs To Have S3x With One Of His Church Members" -Kemi Olunloyo on: 19-03-2013 02:06 PM
mtchew
85  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? (Page 10) on: 19-03-2013 02:05 PM
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:45 PM
Grin Grin Grin Grin i don park well.. ehen! why u dey form like sey u no sabi wasuputu wey dey happen for naija..  Huh? dem no dey force am.. but when u see truth make u talk kwanu.. haba.. i no sey u no b d type.. i fit tell u 10 babes for hia wey dey for that category.. trust me  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue when u see black nyansh no talk sey na yellow nyansh abeg..  Grin besides the post is not just talking about sex as per materialistic tinz.. What i undrstnd is not just d money.. when girl see man wey get car, fyn houx, well dressed, etc.. dem no wan no weda na camouflage the man dey do to get girls.. or weda en get HIV or not.. dem go just jump.. thats bin materialistic too  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue


What yeye truth is that?......and you bet am not going to go tru the whole of ur epistle..........I hate generalisation........I am a Nigerian lady and every kobo I spend I earned through hard work.......so am not going to keep quiet when some broke ass dude come generalize..........you dat is defending the men, how many of dem reject anything in skirt?......most of them have no control over their joy stick so if you must DRILL, you must SPEND, period..........mtchewwwwww.........and see as them dey make noise like say na Nigerian thing......other nationalities no dey find money too?.....abeg make I pass jor......men wey get money no dey complain........
86  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? (Page 10) on: 19-03-2013 01:24 PM
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:07 PM
Why u dey provoke naaaaaaaaaaa.. na d guy force the girl to open her leg?Huh?Huh?Huh?? no be only one word,,, or maybe take away rice.. chicken, burger, ice creame.. or even Car sef(some wey dem borrow) or fine house(frnds place) wey A/C dey.. with German door  Grin Grin Grin tiled houx, fine kitchen.. correct bathroom wey get baf...oh boi see mirror inside bathroom like sey na PROTEA HOTEL  Grin Grin Grin Grin with beta mouka foam wey be sey if u climb am to fcuk go dey hungry u  Grin Grin Grin Grin Grin Grin na em dey make dem babes open legs ooo.. no be just money.. some naija babes like "ready made".. dem no wan follow man suffer.. dem no wan start from the scratch.. e good?  Tongue if them follow the guy.. enter keke..or bus/taxi..go the guy houx and the  guy dey stay for one room, them go manage stay, drink all d drinkables.. after that visit no more visitations.. e good? money no mean sey dem dey materialistic oo.. all other gbogboeru join.. make u u tink am na.. no vex too much.. na d truth.. why i disengage from most of my friends for naija be sey dem go sch ooo but dem no wan work.. .. all dem need na man wey get money.. person wey be manager for coy.. or contractor wey dem dey pay wella.. e good? make u u check am na.. dem sey money for hand.. back for ground.. do me i do u.. even if sey man dey gv.. dem go dey collect.. dem go collect oooooooooooo.. so tey no body go tell dem sey make dem open  Grin Grin Grin Grin why be cos dem feel sey dem dey do the man good by opening kpomo foram.. abeg no vex ooo.. cos even me sef dey vex ontop this matter.. NAIJA BABES I HAIL O

I no read this epistle wey u write here....abeg park well.........dem force the money from the man pocket? why dem dey complain? Grin Grin Grin Grin Grin Grin
87  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? (Page 11) on: 19-03-2013 11:54 AM
Hopea on point....... Grin Grin
88  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? (Page 10) on: 19-03-2013 11:08 AM
I go come back come read some more rantings.............later Grin Grin Grin Grin Grin Grin
89  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? (Page 10) on: 19-03-2013 11:07 AM
Since you guys have learnt to befriend a gal without taming ur 3rd leg, you should be ready to spend without ending......una dey compare today's women with yesterday's women......have you men compared yourselves with yesterday's men?........they were men of honour, they didnt go around banging every gal they came across..........if they show interest in a gal, it was usually for marriage but all most of you guys of these days do is hit and run.......so since the hunter has learnt to shoot without missing his target, the bird has learnt to fly without perching..........abeg make una let me hear word.....mtchew.........men wey get money no dey talk, na those wey still dey chop 'mama thank you'..mtchew
90  Forum / Relationships & Romance / Re: Is It OK For A Married Man To Eat Outside? on: 19-03-2013 11:02 AM
Quote from: Treasure2 on 19-03-2013 09:59 AM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin.....D.P. i hail you ... Grin Grin Grin

I hail back oo.....Long time dear..how you dey?
91  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Woman has 5 husbands who are all brothers - and she sleeps with a different one on: 19-03-2013 10:52 AM
Quote from: toibeli on 19-03-2013 03:49 AM
Me I no know say dem get scarcity of women for that country..oooo.

make dem come Naija, we get plenty
92  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking- Bomb blast in Kano (Page 8) on: 19-03-2013 10:43 AM
I no wan talk......because my heart is heavy Cry Cry Cry Cry Cry
93  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? on: 18-03-2013 01:54 PM
Quote from: mallorca on 18-03-2013 01:09 PM
Poverty! poverty!! poverty!!!

GOLD DIGGERS! Typical NIGERIAN girls,

Give me a fcuking break plssssssssssssss............mtchewwwwwwwwwww
94  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? on: 18-03-2013 12:36 PM
Mtchew.......I hate it when people generalise...........
95  Forum / Relationships & Romance / Re: Is It OK For A Married Man To Eat Outside? on: 18-03-2013 12:21 PM
If the wife cant cook palatable meals, he should eat outside jor..........
96  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: YAWA!!!! Nollywood Actress Caught In Keke NAPEP After Lavishing Millions Of Nair on: 18-03-2013 12:18 PM
you wrote 'caught' as if there is anything criminal in using a keke napep.......jor oo, make I pass
97  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What Is Wrong With this Photo [Photographer Edition] on: 18-03-2013 12:17 PM
abeg madam at the top make u mess for oga at the bottom mouth abeg.....mtchew
98  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "My Oga On Top"'s Wife Storms Into Channels TV HQ, Protests Against Exploitation (Page 11) on: 18-03-2013 12:11 PM
Poster, where did you get this news from?
99  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MIRACULOUS: Woman Gives Birth After 25 Months of Pregnancy (pics) on: 27-02-2013 05:21 PM
This baby, e have olden oo.....hehehe
100  Forum / Sports / Re: EL CLASICO ! Barcelona v Real Madrid, Copa D Rey Leg 2 - Semi-Final (26/02/2013) (Page 6) on: 27-02-2013 05:19 PM
Which beating?? Grin Grin Grin Grin Hala Marid jor.......hehe
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 630