Anybody wey una like,make una give d cap.If na princemech wey una bran womanizer or mazi wey be money eater,or even u samyroko,i go comot am put for my own becos na me i fit pass....Ka chineke mezie okwu....
i think SAmyrocko is more likely to be the prince of Naijapals. After Dguy of course, he is the king
Abeg ooo. this crown too much ooo. Wetin go come be of Osituga now and many other peeps in here. Im the least to be mentioned here. Any way thanks for your good wish.
who the cap fits ,,,,,,,,,,,..............................
if we give it to mazi, e go use all naijapals money buy ciger finish, prince mech too is player he go finish all the girls, samyrocko i m screening u.
i beg wetin my man do u wey u dey screen am ? u be invigilator ?
[/quote]
and SAmyrocko it`s also modest
that`s a very nice quality
very rare 2 find these days. yeah...
Gosh!!! @ Tassara i'm already Blushing with all this compliment.
Thanks yo!
[/quote]
hmm
but tassara dey f*ck up
[/quote]
How is she f**king up???
[/quote]