Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6]
101  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: JOIN ME AS WE CELEBRATE OUR SICK PRESIDENT ARRIVAL... BACK TO THE COUNTRY on: 1-03-2010 01:30 PM
to me i feel say the man don die but this won wey the man come back and them dey hide am so me nor come dey understand oooooooh. but 9ja na our own good or bad na my home. so as things don come be like this now waitin remain my pals?
102  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Are you proud of your tribal mark? on: 1-03-2010 01:24 PM
if the tribal mark fine if dey proud small, but if u look my foto well u go see say my make me wowo so me & una no say i nor fit dey proud of dat kain mark. but i nor know how you dey reason am follow, i nor dey proud of tribal mark at all. i beg make take am as he be
Pages:
1 ... 3 4 5 [6]