Oboy make una forget matter, 4 mathias. those characters make sense shaaaaaoooo.. but our millennium women love money more than their husbands, trust me.them nor send u @all.......
nice one man, happy marriage life.whish u guy the very best of marriage name-sake take Good care of he.r ...... U know say we no dey carry last so make u no fcuk up,,,, make u dey mount am well hence dem say na that chew-stic or toothbrusch...... carry goooooo....
Bom bOM clart, dem are wicked, honeypot clart, fire burn the wicked. trust me tha wicked we never no peace..... the thing wey dey sweet 4 all greed be say dem nordey live long.if una notice all dem dey die live the bar behind.
I mean we should be talking of some seriouse issue here, n not some kinda shit like this cos its obviuse that the guy is a school drop out, he is even batter than alots of people out there
so the ladies in the house discribe this as fiscal conjiii. & not spiritual conjiii,,,.na waoooo... but d guy phyuk die & i belive say those guys 4 inside sanko no go wan take ear hear say na rape cary dr. come inside sanko dem go mess him ass up trust me,bcos those jailbell wen dey sanko them phyuk die i pity am sha omasheooooo.
now u gat it all money speaks if i where olu i make sure i get dakore pregnant b4 she wear that gown anyway i wish u guys the best of marriage i was also eyeing dakore myself but its seems olu was faster. Goodluck men,,,,,,,.....