Show Posts
Pages:
1 2 3 [4]
61  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The court: His manhood is too small for me – wife on: 9-04-2010 05:09 AM

This amatu i don dey fear uoooo...., make uself komot this mantel or na garment make we no where u belong? u don dey be like ekuensu in sisters garment, the kind word wey dey kommot from ur mouth dey fear me. imagin see weah karikature wey u sample here as sister in christ, how u  manage discover this kind prick wey reach showder. holy mary i fear uooooooooo........
62  Forum / Relationships & Romance / Re: Height differences on: 24-03-2010 10:00 AM
All this ladies dey condem this poor woman, dem nor want  talk why them dey like tall men, na true,  una nor see dogo wey dey load motor 4 ikpoba slop, make u go friend am. or mallam mesuya make him take burantashi finish ur waist. u dey want tall man wen him gbogodo go dey reach una heart nearly come out 4 ur troath na u sabi,,/// madam i beg surfry manage ur man so long una love each other, carry go,....
63  Forum / Relationships & Romance / Re: Height differences on: 24-03-2010 09:58 AM
All this ladies dey condem this poor woman, dem nor want  talk why them dey like tall men, na true,  una nor see dogo wey dey load motor 4 ikpoba slop, make u go friend am. or mallam mesuya make him take burantashi finish ur waist. u dey want tall man wen him gbogodo go dey reach una heart nearly come out 4 ur troath na u sabi,,/// madam i beg surfry manage ur man so long una love each other, carry go,....
64  Forum / Politics / Re: Ex-gov's wife duped in London - Aide absconds with N50m !!! on: 22-03-2010 06:42 AM
why is it that the paparraz dosn't want to disclosed the ex-govnors wife name,  so that we know how maney times she deserve to be RAPED incase we lay our hands on her ASS as soon as she is deported back to 9ger, cos we just can't wait to grab her ASS, Bitch,,,
65  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Muammar Gaddafi blames the British for Nigeria's problems and suggest Division. on: 18-03-2010 07:35 AM
Brodas this one don pass becarefullooooo, make everybody whole him side, i mean say make everybody dey at
alert cos the level don dey go, {say what, say what, anything can happen} cos as muammar don see am 4 dream so. No doubt Blood must flow we thank God say we still get more than enough M.r 15, ak 47 & pumppy we all dey enter 9ger, if dis mallam & dis zanzu ppl no want behave themselfs we dey wait 4 the final wilso,, area, area, area, Huh?Huh?? that na {{code word,,}}
66  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Muammar Gaddafi blames the British for Nigeria's problems and suggest Division. on: 18-03-2010 07:33 AM
Brodas this one don pass becarefullooooo, make everybody whole him side, i mean say make everybody dey at
alert cos the level don dey go, {say what, say what, anything can happen} cos as muammar don see am 4 dream so. No doubt Blood must flow we thank God say we still get more than enough M.r 15, ak 47 & pumppy we all dey enter 9ger, if dis mallam & dis zanzu ppl no want behave themselfs we dey wait 4 the final wilso,, area, area, area, Huh?Huh?? that na {{code word,,}}
67  Forum / Politics / Re: Nigeria's acting president sacks Cabinet on: 18-03-2010 04:02 AM
president jonathan,dey make sence now we need some changes, people like them old honeypotcart has to get
 out of office that guy is no one beast in southside of 9ger, and 2 the young duds have come up. so those old
cargos should go and hide themselfs somewhere,
Pages:
1 2 3 [4]