;Dbe glad we among top10.. nija get too much yanga if u win them go put u untop ...nobe name dem de take win we de chop soccer ? na when we go be number one for electric production in africa ?..yeye omugo ppl
teeco na tru u talk ..i warn alot of my fellow nijas wey we de abroad but the prob is that once dem get the sweet pie between the legs them no de look back na like jail padlock ...ese gan ni walahi talahi
NA WHEN WE GO BUILD OUR OWN? ALWAYS LOOKING FOR WAYS TO SEND THIS MONEY ABROAD ..NA ALIEN DEY BUILD HELICOPTER? IRAN BUILD HER OWN ABI DEM GET 3 HEADS? OLE NI GBOGBO YIN JAGUDA BARAWO
NA WHEN WE GO BUILD OUR OWN? ALWAYS LOOKING FOR WAYS TO SEND THIS MONEY ABROAD ..NA ALIEN DEY BUILD HELICOPTER? IRAN BUILD HER OWN ABI DEM GET 3 HEADS? OLE NI GBOGBO YIN JAGUDA BARAWO
THIS IS WHY I THINK NAIJA PPL GET COMPLEX ..TRYING HARD TO SPEAK OTHER PPLS LANGUAGE ... I VE SEEN N HEARD GEORGE BUSH N TONY (KISSASS) BLAIR BLEW THE MOTHER OF ALL GRAMMAR ALL THA TIME ....IF SHE HAD BEEN SPEAKING EDO NO YAWA GO COME FROM THERE ...CAN THE QUEEN SPEAK YORUBA?
well for yuor info i goi a tribal mark or ogbanje one he hen he so far i don date chinese ,indonesian ,japo white and mehikanos, so what else ??even akata wey i date is proud to show me off .....
well for yuor info i goi a tribal mark or ogbanje one he hen he so far i don date chinese ,indonesian ,japo white and mehikanos, so what else ??even akata wey i date is proud to show me off .....
::)if they kill then no wahala they too must yanmutu shikenan case don close... WHAT IS WRONG WITH NIJA PPL? AHH AHHH !!! no where is safe from we bah? not even anoda country?