This is why Nigeria is no longer moving toward .the men of God that are suppose to be praying for the country are now politicians and they will be biased in their prayers
i nor know y we naija no da shame.d parents of d murders..is dis nt encouraging stealing and e all knw stealing grows to robbing.since they can steal handsets,meaning dey can carry gun if opportuned.thief deserves to die.or is it because they are from rich homes?they lack training or better say its in their blood.as their parents don da tiff our money,their pikins da follow dem. tiff linages------.---.---.---.---.--.---.
Anything wey go Disturb my sleep apart from Fcuk wey me and my man dey arrange for nite.. is higly prohibited.. i dislike nite call from the onset.. walahi
na man u da carry?y no be guy u self......,i tire ooooooooooooo
i beg make una 4get dis talk.y e be say na wen tins go happen finish,una go come post d prophecy come line abi una da wait 4 confirmation b4 una post am? if na so,starting from now any tin wen he prophecse make una da put am 4 net. i still da wait 4 ben clinton wen he prophecise say he go die ooooooooo