Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Re: DBANJ AND 2FACE IDIBIA WHO IS HOTTER on: 29-08-2011 09:18 PM
Tubaba is hotta dan D'banj jst get dat..... Cos he started it all here in 9ja while d'banj all d way 4rm UK with JJc nd 419.. Den still a backup singer... tnx to don jazzy who brought him up. Kudos to both, bt 2baba is hotta.
2  Forum / The Buzz Central / Re: Stephenie Okereke's Engagement to Linus Idahosa Hits The Rocks! on: 17-08-2011 02:14 PM
No need to drag this issue celebrt are alwz like dat... It happns dat its frm the guy, wat if its frm steph
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Naija We Hail! Man Sent To Kirikiri Over Street Sex on: 5-03-2011 01:09 AM
I don't blame them.. cos naija gals are turnin into sumthin else. and for those abroad u need to envisage the place so called mushin very rough and bad so anything can happen there ....
4  Forum / Relationships & Romance / Re: 5 signs she’s into you on: 3-03-2011 01:43 AM
Na time dis poster get ooo, well na true sha cos my babe dey act same 2
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WETIN BE THE WORK OF ALOMO BITTERS? on: 10-02-2011 12:07 PM
Guy alomo bitter na nice drink 4 d system b'cos na herba medicine mix with alcohol not alco-shop or house, it helps in terms of sugar,it burns calorries nd enhance segxwall drive for men. Abi u wan talk say u no dey take am, try it d next day meet ur straf. Tnx 
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Youth Corper Shot… Mistaken For Antelope on: 10-02-2011 09:56 AM
wat a sad news. Calabar ppl don come again. C na fake story say the man no recognize human & antelop tnk God say him no succed for him plan only God knws ooo. 
7  Forum / Relationships & Romance / Re: My wife is having beef with my mum on: 10-02-2011 07:33 AM
MATURITY is an individual state of MIND, not AGE. Am suprised when u said she 18 and you ar 20. Well i'v seen such. You know what to do, call your mom when your wife is not around ask her exactly the problem b/tw both of them, also do the same thing to your wife when your mom is not around. It funny when i used the word ''WIFE'' here 'cos you're too young for that what about your ''EDUCATION'' i don't blame you guys jst that we're not in a better country where govt do help apart from that your mom did not take responsibility in training you when you're 16yr having Gf and i b'liv then you might have been sturbon to you mom. Well all i have to say is '' WHAT EVER COMES TO A MAN IS EQUALS TO A MAN'' so face it.
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I’ve slept with 700 women on: 3-11-2010 08:05 AM
9ja una too lyk frntin, how una dey sure say the poster no fabricate d write ups now una don carry am 4 head na waooo, those women self 'em no be goat nd dogs full for 'em all, dey talk say na persn wey carry leave na him goat dey follow. Ok c sumbdy lyk Uti dat won big brder Afr. U know how many gal wey follow am lyk flies. Abeg posters make una  post sumthn wey make sence wey go fit change human being lyf  dan persn we dey abroad dey make him money thnks.   
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: US removes Nigeria from drug list on: 21-09-2010 08:37 AM
na so ok after that what is the next option
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Our man, Jim at 70! on: 18-05-2010 08:46 AM
Waooo nawaooo may he's Soul Rest in Peace.
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 99-year-old graduate fights against Africa brain drain on: 14-04-2010 08:19 AM
it don happen @ lst
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The court: His manhood is too small for me – wife on: 9-04-2010 07:42 AM
the wife is awlz been in d midst of licentuos orgies dat is y she worried, if not why complain of her husband lookin outside at d same time not capable of satisfy her segxwally . Rubbish
13  Forum / Politics / Re: Egusi: Mexico to apologise to Nigerian for illegal detention on: 29-03-2010 09:52 AM
perhaps b'cos dey saw him as a black tribe. need to make an investigation. 
Pages: